For This Lagos

Sammy Young

Who say make them Kill my people Who ordered the shooting Men I wan know For this Lagos they come kill us Them carry army come Lekki inside hilux We were on the street Tryna fight for all Open fire at us like we kill Jesus E done tay men e done tay Same talk omo men I can't wait No time I will tell it to your face Open up your eyes Everyday na same thing The government no do us right But the citizens no wan die We dey suffer still de smile But if I talk them go Say I done start Na them shoot us no wonder They off the light call soldier Aye ToTo Akamora Oh my God it's a massacre The kind thing baba fela E done de talk Till them kill am e pain me Them kpai the youth Them deny ham Make me wan cry e pain me 123 We no go talk But if we start na them go run One by one them done de talk Them fit to say na devil's work Say we no go we no go We no go forget ham 20th of October 2020 We no go forget ham Say we no go we no go We no go forget ham Them shoot many youths Them kill many people Na the day wey them lose their Pikin Mus'ab Sammani To gunshot from police For Kano yeah yeah yeah BBC pigin say na one police man Wey de guard the bank Shoot the young man Sake of argument With one keke man Wey bash him car Naso them kill ham Anything I tell you Omo say na confam Confam o Na the innocent de die And the evil ones de smile Them torture chima Them break him legs Say Chima die in pain Okay let's talk about Kolade Johnson Kolade Johnson Many people die Wey I can't remember Tina Ezekwe Kazim The football star That girl she died in vain Oh my God I cannot cry Abi kin lu shekere si won Leti Kon Le mo pe mo un korin Iya laya gbogboyin no single love For a boy that is coming up This is my wake up call Everybody gbe body Kole re body This is my wake up call No go let them kill us Again like slaves Just the other day I saw a news online Port harcourt police Been arrest my guy Say im carry dread Shebi na fine him fine We go fight for here We go die for here Higher oh Rewire oh Rewind ham Rewind ham For this Lagos they come kill us Them carry army come Lekki inside hilux We were on the street Tryna fight for all Open fire at us like we kill Jesus E done tay men e done tay Same talk omo men I can't wait No time I will tell it to your face Open up your eyes Everyday na same thing The government no do us right But the citizens no wan die We dey suffer still de smile But if I talk them go Say I done start Na them shoot us no wonder They off the light call soldier Aye ToTo Akamora Oh my God it's a massacre

Written by: Samuel AdeyemiLyrics © O/B/O DistroKidLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store