Birthday

Moelogo, BNXN fka Buju, Rexxie

When you hear me say Logo You know who say (Yo) Banger (Yo) Yo Rexxie pon this one I’m not in love with you I just want to je’nbe Make we catch cruise yeah I won’t lie to you I no be other boys dem Wey go use love chop your Isi Ewu And I know you wanna do me But you’re moving shy Don’t be shy baby oh ohh And ego no be problem Iwo shati gbe kiniyen fun mi my darling Go shawty It’s your birthday today And you want money Wetin you go do me for the money Shey you go love me oh ah standing I’ll give you more than Brother Tunde Hmm go shawty (Go shawty) It’s your birthday today And you want money Wetin you go do me for the money Shey you go love me oh standing I’ll give you more than Brother Tunde Girl everytime I’m on your cassette Baby love me I see heaven When my girl when you start dancing You feel like you want to teach lesson Girl me I want me to say something Cause Hennessy dey do something Tell me what are you still rocking I know say you sef dey feel something ayy ayy Ooh ooh as this song that play Your waist dey rotate My money throway For your body today Nice this song that play Your waist dey rotate My money threw away For your body today Hmm go shawty (Yo) It’s your birthday today And you want money Wetin you go do me for the money Shey you go love me oh standing I’ll give you more than Brother Tunde Hmm go shawty (Yo) It’s your birthday today And you want money (One) Wetin you go do me for the money (Yo) Love me oh oh (Yo) See I’ll give you more than Brother Tunde Girl everytime I’m on your cassette Baby love me I see heaven When my girl when you start dancing You feel like you want to teach lesson Girl me I want me to say something Cause Hennessey dey do something Tell me what are you still rocking I know say you sef dey feel something

Written by: Lyrics © Songtrust AveLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store