You Dey Mad

AttiFaya, Reekado Banks

Attifaya You no get 1 million you dey tell your neighbours Say you get 10 million You dey mad To those people wey dey call my phone Anytime wey the money don show E be like you dey mad You never buy Okada You dey curse who drive Range Rover You dey mad Dem wan show me how I go live my life E be like you dey mad E be like dem dey mad o Dem dey mad oo Dem dey mad oo E be like dem don use madness do you E be like you dey mad E be like dem dey mad o Dem dey mad oo Dem dey mad oo E be like dem don use madness do you E be like you dey mad You no fit ell me say Me I no go flenjor Areeky baby o I just dey live my life o Me I no like pressure I kill one show for another time zone In case you never know I just dey stack my doe Get your own no dey bother my soul E be like you dey mad You no get one million You dey tell your neighbours Say you get 10 million You dey mad To those people wey dey call my phone Anytime wey the money don show E be like you dey mad You never buy Okada You dey curse who drive Range Rover You dey mad Dem wan show me how I go live my life E be like you dey mad E be like dem dey mad o Dem dey mad oo Dem dey mad oo E be like dem don use madness do you E be like you dey mad E be like dem dey mad o Dem dey mad oo Dem dey mad oo E be like dem don use madness do you E be like you dey mad Who get ear make ear so Many things e don dey happen Wey me no fit understand o Be like people don dey mad If I hear say I know wan hear say No dey tell me No dey whine me You dey mad Dem wan show me how I go live my life E be like you dey mad E be like dem dey mad o Dem dey mad oo Dem dey mad oo E be like dem don use madness do you E be like you dey mad E be like dem dey mad o Dem dey mad oo Dem dey mad oo E be like dem don use madness do you E be like you dey mad

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store