Gboza

R2Bees, DaVido

Uhh (Gboza) Eh R2bees Oh Davido Baby make you show me Wetin I dont know (Oh gboza) You know be me ibi Killbeatz Rampapa papa papa pa pam Rampapa papa papa pa pam (Gboza) Oya jo baby jo (O eh oh) R2bees Davido (Oh eh) Oya jo baby jo (O eh oh) Show me wetin I for know (Oh eh) All of my girls holla hey To the party hey Ibi you go carry everything oh tonight All of my girls holla hey Ibi here the party dey party dey Ibi you go carry everything (Ooh eh) Eh asa bone nkum asase eh Kosu nay3 mame medawase eh If you want to crush your bumper na your property You no dey fear no calamity And if anybody dey touch you na suicide oh Even if I want to own your low key na suicide oh Turn around make I hold your front and back oh Your two side oh two side oh And I don't know the way girl make you dey navigate eh Loving the way that you kill everything yeah eh Oya jo baby jo (O eh oh) R2bees Davido (Oh eh) Oya jo baby jo (O eh oh) Show me wetin I for know (Oh eh gboza) Medekukula Na fi hello Medekukuye eh ah (Oh eh gboza) Megafavi ooo wonaya tefete I swear your body oh Dey make all the girls dey vexed Asin na who born the person wey think he go chance me From this beautiful girl from Kumasi Girl your body oh Must to touch your body oh Baby I'm loving the way you be dancing I want to show the people for backic Hmm aba ti e ooo Oya jo baby jo (O eh oh) R2bees Davido (Oh eh) Oya jo baby jo (O eh oh) Show me wetin I for know (Oh eh) All of my girls holla hey To the party hey Ibi you go carry everything oh tonight All of my girls holla hey Ibi here the party dey party dey Ibi you go carry everything (Ooh eh) R2Bees Davido Everywhere we dey go DJ please give it to dem This music go make the world go around Cause is an anthem (Ram papa pam) Ram papa pam Ram papa pam Everyday money money Money money money How much girl you go spend Gboza Scatter the track 2Bees and OBO back to back Drinks on me when you see me for club Money no be problem who get am for sack Everything nice everything shot (Hahaha) Gbe keke (This a hell of a life) Kush and queens (A hell of a night) Gboza Oya jo baby jo (O eh oh) R2bees Davido (Oh eh) Oya jo baby jo (O eh oh) Show me wetin I for know (Oh eh) All of my girls holla hey To the party hey Ibi you go carry everything oh tonight All of my girls holla hey Ibi here the party dey party dey Ibi you go carry everything (Ooh eh)

Written by: Lyrics © SENTRIC MUSICLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store