Lenge Lenge

Patoranking

Come on come on come on come on baby Eh come over baby You know say me want you baby Come over baby Eh woo whayasay O di genge o di genge eh o di genge O di gengele o di genge oh eh o di genge See that erima wey just wole wa ah eh o di genge E remind me of sexy shalewa eh eh o di genge Omo the way you look oh baby I'm impressed oh eh o di genge I dey like girl's wey get wetin I fit press o eh o di genge Lenge lenge o lenge lenge o lenge lenge oh Lenge lenge Lenge lenge o lenge lenge o lenge lenge oh Lenge lenge This kind lenge lenge is different oh lenge lenge oh Lenge lenge Lenge lenge carry front and back like opelenge Lenge lenge Please you please you please you please you o mama mama Me wanna kiss you kiss you kiss you kiss you o mama mama Because you carry lips lips lips lips like Angelina This your hips hips hips hips like Angelina like Angelina As I dey so I don tipsy so I misbehave na miss baby oh I dey catch my trips the way shake the waist e don grade o Come on come on come on come on baby whayasay Eh come over baby O di genge o di genge eh o di genge O di genge le o di genge oh eh o di genge See that erima whe just wole wa ah eh o di genge E remind me of sexy shalewa eh eh o di genge Omo the way you look oh baby I am impressed oh eh o di genge I dey like girl's wey get wetin I fit press o eh o di genge Lenge lenge o lenge lenge o lenge lenge oh Lenge lenge Lenge lenge o lenge lenge o lenge lenge oh Lenge lenge This kind lenge lenge is different oh lenge lenge Lenge lenge Lenge lenge carry front and back like opelenge Lenge lenge Ichaka ichaka ichaka ichaka Ichaka ichoko ichaka ichaka Ichaka icheke ichaka ichaka Ichaka ichucku ichaka ichaka Ichakalaka chichi chacha ichaka Ichaka ichokochoko ichaka ichaka Ichaka icheke ichaka ichaka Ichaka ichucku ichaka ichaka This kind lenge lenge is different oh lenge lenge oh Lenge lenge Lenge lenge carry front and back like opelenge Opelenge oh Come on come on come on come on baby whayasay Eh come over baby Eh o di genge Eh o di genge Eh o di genge Eh o di genge Lenge lenge o lenge lenge o lenge lenge Lenge lenge Lenge lenge o lenge lenge o lenge lenge oh Lenge lenge This kind lenge lenge is different oh Lenge lenge oh Lenge lenge Lenge lenge carry front and back like opelenge oh Lenge lenge

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store