Just Like That

Orezi, Vanessa Mdee

Aaah It's a ghen ghennn ghen When I move you move (Just like that just like that) When I move you (Just like that just like that) When I move you move (Just like that just like that) When I move you (Just like that just like that) Omo I never see any girl wey fine like wey fine like This your ikebe dey carry weight o ti poju o ti poju Abegi begy am make e coperate oooh This your body I dey appreciate For liqua for rira I know like wahala For liqua for rira Girl you selecti wahala Lale yi ooh Mo ti mu rami yo Mo ti yo mo ti yo Mo ti redi lati jo Lale yi ooh Mo ti mu rami yo Mo ti yo mo ti yo Mo ti redi lati jo When I move you move (Just like that just like that) When I'm move you (Just like that just like that) When I move you move (Just like that just like that) When I'm move you (Just like that just like that) Mr Ragamuffin ooh (Yeyee) Amaka get biggy bumbum But she no sabi shake her biggy bum bum What is the need of your biggy bumbum When you no sabi shake that biggy bum bum Ogaju sisi forever The way that you gunning We must leave here together Lale yi ooh Mo ti mu rami yo Mo ti yo mo ti yo Mo ti redi lati joo Lale yi ooh Mo ti mu rami yo Mo ti yo mo ti yo Mo ti redi lati jo When I move you move (Just like that just like that) When I'm move you (Just like that just like that) When I move you move (Just like that just like that) When I'm move you (Just like that just like that) When I move you move (Just like that just like that) When I'm move you (Just like that just like that) When I move you move (Just like that just like that) When I'm move you (Just like that just like that) I say they call me Orezi ooh Mr Ragamuffin raga raga ragamuffin eeh yee When I'm moving you (Just like that)

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store