Ko Gbadun

Duncan Mighty, Mr Raw

Jay Star Nigga Raw nwanne Abia huhuuuu hei chei Unu ga egbu mmadu ooo heiii heh Hahahaa huhuuu heh I'm back again again Unu ga egbu mmadu ooo heii heh wooo heeii Unu ga egbu mmadu The way wey una do me I no gbadun eh Unu ga egbu mmadu The way wey una do me I no gbadun eh Ko gbadun Ko gbadun Ko gbadun eh Ko gbadun Ko gbadun Ko gbadun eh Ejego m North je West je East je South Weh fuu na bendin corner the iche from roundabout Our leaders na afu anyi ka property O ya mere most of us gi ako maka poverty Sometimes o na adi ko our fault our fault Say our economy dey somersault somersault Your worth is your right before election Ma na after election ihe I ga afu bu selection We have the right to choose Ma na for 9 o clock news mu na gi go confuse Akocha maka ndi jeru tuo vote na ndi ejero Ebido koba maka ndi kweru na ndi ekwero It is very funny funny Upon all our money We still dey our forty something missionary journey But be it as it may We go survive no matter wetin dem do or say eeh Unu ga egbu mmadu The way wey una do me I no gbadun eh Unu ga egbu mmadu The way wey una do me I no gbadun eh Ko gbadun Ko gbadun Ko gbadun eh Ko gbadun Ko gbadun Ko gbadun eh I don talk am before I go still talk am again All these things wey dey happen na we dey suffer the pain suffer the pain Nwanne o di horrible o nwero ife money bu so let me be audible Ha kwecha anyi nkwa na campaign If dem win they go bone begin pop Champagne If they like sef make dem call me tout I no fit shout and I no go fit close my mouth For Naija we get plenty mineral resources People still dey break down past molue buses For Africa na we get the best Armed forces But the worst is dem too dey owe we doctors and nurses What an injustice Na so dem kill plenty people for one city wey dey for Ekiti What a pity We need peace and unity Job opportunity in our community Unu ga egbu mmadu mmadu The way wey una do me I no gbadun eh Unu ga egbu mmadu The way wey una do me I no gbadun eh Ko gbadun Ko gbadun Ko gbadun eh Ko gbadun Ko gbadun Ko gbadun eh Unu ga egbu mmadu mmadu The way wey una do me I no gbadun eh Unu ga egbu mmadu The way wey una do me I no gbadun eh Ko gbadun Ko gbadun Ko gbadun eh Ko gbadun Ko gbadun Ko gbadun eh The way wey una dey run tinz for this country me I no gbadun chai The way wey una dey run tinz for this country me I no gbadun chai Ko gbadun ko gbadun eeihuuhuhu I no gbadun huuuuuuu eeh Jay Star Nigga Raw nwanne Nigga Raw nwanne Hei Chineke mei Unu ga egbu mmadu huhuuu heh Unu ga egbu Unu ga egbu mmadu huhuuu hai chai Duncan Mighty dey here so hei Nigga Raw nwanne

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store