Lagos

Duncan Mighty, Erigga

Ararara orororo Kalakuta republic I swear nor be chicken republic Who nor get mind nor fit stay nor be chicken republic o abeg Erigga wene mighty o I just dey remember mehn no no no I just dey remember dat year when be say we broke Studio morning till night dey chop bread and Coke With the hope say one day everything go soft Cos suffer hold our neck like wetin dey sup Everybody dey laugh wetin we dey rap No money to enter bus na so we dey lap If na okada we enter na drop and sky Meaning we nor dey pay We come down we fly 50 Cent instrumental suffer for my hand Steady English but Erigga dis nor be jand So I switch to yarnings when men go feel My guy you know how many Lil Wayne beats I kill But talent dey waste for Warri Wetin man go do Carry my Ekwakwa rap drop for Mile 2 Who go better go better na tey e dey tey I nor dey go anywhere na Lagos na e I dey My father gwara mu o gwara mu Ogen na ga Lagos nor nor o My daddy gwara mu o gwara mu Osi mu kpacha kwara anya Lagos e ebuka Lagos e ebuka o Lagos e ebuka Lagos e ebuka o kpacha kwara anya My father gwara mu gwara mu Ogen na ga Lagos nor nor o My daddy gwara mu o gwara mu Osi mu kpacha kwara anya Lagos e ebuka Lagos e ebuka o Lagos e ebuka Lagos e ebuka o Kpacha kwara anya I'm all the way up nothing can stop me or kill me oga Nothing dey happen o Erigga wene mighty eh oh lord See me now Aka akaraka dem dey hear me now If nor be God dem for laugh me now Before when I start dem been say I nor go make am eh But see me now Now I turned out to be a general But you still deh dere dey talk anyhow Me I nor go send you me I nor go look am look dem face o Erigga tell dem Oka bi o kuru once is good for the wise It's good for the learned eh And so as you dey para Me too dey para o oh you no eeye My father gwara mu gwara mu Ogen na ga Lagos nor nor o My daddy gwara mu o gwara mu Osi mu kpacha kwara anya Lagos e ebuka Lagos e ebuka o Lagos e ebuka Lagos e ebuka o Kpacha kwara anya My father gwara mu gwara mu Ogen na ga Lagos nor nor o My daddy gwara mu o gwara mu Osi mu kpacha kwara anya Lagos e ebuka Lagos e ebuka o Lagos e ebuka Lagos e ebuka o Kpacha kwara anya See we don come be say we don come Lagos nor reach Industry nor fit kill we Kiwi I'm must shine like polish Lions full everywhere but me na Daniel My head strong pass wetin dem take dey break kernel If stranger hear story for town na indigene tell am When Oluwa na your IP Zuckerberg can't tear am If I hear am say Erigga nor blow this year This album na major key baba God hold the spare Rappers dey social media dey form Evans Hold dem for backstage Blow their eye join their Ray ban Ask about me Original Warri pikin If na wahala meet me front of Mega chicken Artists for island too fake I con dey miss the south If nor be something I suppose call their name out Lagos dey buga Nothing we nor dey see Na packaging nor be Erigga you wan deceive you are all broke My father gwara mu gwara mu Ogen na ga Lagos nor nor o My daddy gwara mu o gwara mu Osi mu kpacha kwara anya Lagos e ebuka Lagos e ebuka o Lagos e ebuka Lagos e ebuka o kpacha kwara anya My father gwara mu gwara mu Ogen na ga Lagos nor nor o My daddy gwara mu o gwara mu Osi mu kpacha kwara anya Lagos e ebuka Lagos e ebuka o Lagos e ebuka Lagos e ebuka o Kpacha kwara anya

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store