Call Waiting

emPawa Africa, Mr Eazi, King Promise, Joey B

7 o'clock wo mba yɛ M'afrɛ wo phone saa wo nfa yɛ 2:30 wo ndaa yɛ Call waiting If I getty wing like an Eagle I will fly to anywhere you dey Make I be your superhero o yeah Tell me what be your pin code So I go open all the doors for your heart What be the issue Cause I dey feel the melody when we dey just you and me We go dey spiritually If you dey feel the melody make you love me tenderly Anyway spiritually o lo lo Lobi ikɛ baa sumor mi yea yeah Sumor mi yeah yeah Lobi ikɛ baa sumor mi yea yeah Sumor mi yeah yeah Awula ikɛ baa sumor mi yea yeah Sumor mi yeah yeah Baby ikɛ baa sumor mi yeah yeah ee Baby ikɛ baa sumor mi yeah yeah ee 7 o'clock wo mba yɛ Mafrɛ wo phone saa wo nfa yɛ 2:30 wo ndaa yɛ Call waiting When I dey sick when I dey sick Girl your body be my medicine And girl your kiss my remedy Nobody else only you and me girl See I go love you taya oo You're my heart desire oo baby You wanna love be fire oo Love be fire oo See I go love you taya oo You're my heart desire oo baby You wanna love be fire oo Lobi ikɛ baa sumor mi yea yeah Sumor mi yeah yeah Lobi ikɛ baa sumor mi yea yeah Sumor mi yeah yeah Awula ikɛ baa sumor mi yea yeah Sumor mi yeah yeah Baby ikɛ baa sumor mi yeah yeah ee Baby ikɛ baa sumor mi yeah yeah ee 7 o'clock wo mba yɛ Mafrɛ wo phone saa wo nfa yɛ 2:30 wo ndaa yɛ Call waiting 7 o'clock wo mba yɛ Mafrɛ wo phone saa wo nfa yɛ 2:30 wo ndaa yɛ Call waiting

Written by: Darryl Bannerman-Martin, Emmanuel Nwosu, Gregory Newman, Oluwatosin AjibadeLyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store