Flenjo

Lil Kesh, Duncan Mighty

Eh Yagi level Skibo skiboh Eh eh eh PH anumeca wawawawa wa wa wa wa Ah abegi nyem nyem two bottles of stout I cannot kill myself Abeg nyem two plates of Nkwobi too I cannot kill myself Wowo I must to jaiye mi jaiye mi Flenjo flenjo ha flenjo Chop money chop money billions ha billions Orire orire favour favour ha favour Jejely jejely splendor eh eh Jaiye mi jaiye mi Flenjo flenjo ha flenjo Chop money chop money billions ha billions Orire orire favour favour ha favour Jejely jejely splendor eh eh ah Shebi dem talk say na man wey work go chop So I dey hustle I dey work to ri result I ri result the money begin come in bulk So I start to ball make I no go shit for church So I enter Beer Parlor order Point & Kill 3 bottles then I left the joint and chill Nowo nowo fowosere 100 Billion Gang ahh Pull up on you in a bullion van ahh A mumukumu shayo gidi gan lojo na Fafakufa jaiye gidi gan lojo na As we dey enjoy dey girate o awon kele use Ikebe to violate mo daran Call my baby o cos I get Pounds too na for you o Sha ma redi o cos all I have is all for you o Ah abegi nyem nyem two bottles of stout I cannot kill myself Abegi nyem two plates of Nkwobi too I cannot kill myself Wowo I must to jaiye mi jaiye mi Flenjo flenjo ha flenjo jaiye mi oh jaiye mi oh flenjo Chop money chop money billions ha billions Orire orire favour ha favour jaiye mi oh jaiye mi oh flenjo Jejely jejely splendor eh eh Jaiye mi jaiye mi Flenjo flenjo ha flenjo jaiye mi oh jaiye mi oh flenjo Chop money chop money billions ha billions Orire orire favour ha favour jaiye mi oh jaiye mi oh flenjo Jejely jejely splendor eh eh Joly make Caro to ama Buburu aki ifu na azu ye egbugbadu Girlie feli feli fe baby femi femi fe Help me chop the fish and chop the meat Chop iyapulu kpomo Lil Kesh onemiye dinma oh oh Nwane Mighty Lil Kesh omiokono mofia mu wewe Baby oh chop it kamitiomama don't go there Kamichiomama chop money Nwane Mighty and Lil Kesh oh uh wa Man nuna Woman kobu onenuo oh onia mamo Man nuna Woman kobu onenuo oh yah Slay Mama oh onano ono mio kayawo oh oba buh Slay Mama oh onano chop the money oh O Lil Kesh oh wa Ah abeg nyem nyem two bottles of stout I cannot kill myself nyem nyem two bottles of stout I cannot kill myself Abeg nyem two plates of Nkwobi too I cannot kill myself Wowo I must to jaiye mi jaiye mi Flenjo flenjo jaiye mi oh jaiye mi oh flenjo Chop money chop money billions Orire orire favour jaiye mi oh jaiye mi oh flenjo Jejely jejely splendor eh eh Jaiye mi jaiye mi Flenjo flenjo jaiye mi oh jaiye mi oh flenjo Chop money chop money billions Orire orire favour jaiye mi oh jaiye mi oh flenjo Jejely jejely splendor eh eh Jaiye mi oh jaiye mi oh flenjo Jaiye mi oh jaiye mi oh flenjo Jaiye mi oh jaiye mi oh flenjo Jaiye mi oh jaiye mi oh flenjo yo Rexxie on this one Spyryt Mix

Written by: CHISOM EZEH, DUNCAN WENE MIGHTY OKECHUKWU, OLOLADE SODIQ KESHINROLyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Sentric Music, Songtrust AveLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store