This Year
Kuami Eugene, Spacely, La Meme Gang, Rjz, Darkovibes
Eh eh
Pull up the bocklat today yeah yeah
Rock Star
Oh yeah yeah It's MOG baby
This year e go be my year
This year we all no go fear
This year we dey come for you
Any where the party dey we must come too
This year e go be my year
This year chale we all no go fear
This year we dey come for you
Any where the party dey we must come too yehh
Anywhere the party dey we must come too yehh DarkoVibes yehh
Anywhere the party dey we must come too yehh
Rock Star
Charlie this year we no go kpɛmɛ
This year we go kill them all oo
No baga wire we dey chuck them slow yieeɛɛ
If you don't believe your father
We no be students oo yiee
Give your girlie on the low
Sɛ m'anyɛ aa nka m'akuwa yieɛ
Aarh chale this year only we for club oh wow
Chale me mpɛ asɛm nti me nkoa eei
Aarh Chale this year only we for club oh wow yeah
Hwɛ Me mpɛ asɛm nti me nkoa eei ahh
This year e go be my year
This year we all no go fear
This year we dey come for you
Any where the party dey we must come too
This year e go be my year
This year chalie we all no go fear
This year we dey come for you
Any where the party dey we must come too yehh
I say don't come mi house don't come mi house
If you coming for the throne coming for the crown me
Aah l dey ma side ano go lie
Study waiting for the cash
Make l talk my mind
This year so many blessing for my head top yehh
I play I pullup in the drop top yehh
So many minus for your head top yehh
Show me the love and I won't stop yehh
This year e go be my year
This year we all no go fear
This year we dey come for you
Any where the party dey we must come too
This year e go be my year
This year chalie we all no go fear
This year we dey come for you
Any where the party dey we must come too yehh
This year we ride cars yhh
This year we buy bar yhh
This year we go far yhh
This year we turn stars yhh
This year we ride cars yhh
This year we buy bar yhh
This year we go far yhh
This year we turn stars yhh
One thing only one thing only one thing
Is we heading to the top we nor falling
Ooo we nor falling
One thing only one thing only one thing
Is we heading to the top we nor falling yhh
We nor falling yhhhhh
This year e go be my year
This year we all no go fear
This year we dey come for you
Any where the party dey we must come too
This year e go be my year
This year chale we all no go fear
This year we dey come for you
Any where the party dey we must come too yehh
It's Vacs on the mix
Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Create your own version of your favorite music.
Sing now
Related songs
Kolomental
Kuami Eugene, Cina Soul, FatiHoney
Kuami Eugene, SarkodieKilling Me Softly
Kuami Eugene, Adina ThembiThis Year
Kuami Eugene, Spacely, La Meme Gang, Rjz, DarkovibesBaby Girl
Kuami Eugene, StrongmanRewind
Kuami Eugene, MzVee