I GET GOD

Jumabee, Fiokee

Woyo woyo Damelo Wayne gimme beat They call me Jumabee Pree You wan gimme food chop You still wan camera my face o For your mind for your mind Na God pikin you wan disgrace o Don't help me sir If you go still rub am for my face o Not by power nor by might I dey rugged am by his grace o If you no wan help me Oga I get God o I say I get God o If you no wan help me Madam I get God o I say I get God o If you no wan help me I say I get God o Aunty I get God o If you no wan help me Oya I get God o I say I get God I dey wonder I dey wonder Why people be like this o Them go help you After them help you Them go still make jest of you Brother way give me hundred thousand Say him give me one Milli Milli(Liar) Aunty wey dey smile for me Inside her mind she want killi killi You wan gimme food chop You still wan camera my face o For your mind for your mind Na God pikin you wan disgrace o Don't help me sir If you go still rub am for my face o Not by power nor by might I dey rugged am by his grace o If you no wan help me Oga I get God o I say I get God o If you no wan help me Madam I get God o I say I get God o If you no wan help me I say I get God o Aunty I get God o If you no wan help me Oya I get God o I say I get God Nobody fit to telli me say God e no dey(God e no dey) So I go pray to Am no go dey follow man Wey go use me play reggae(Use dey play reggae) Thank God say man no be God, Hunger for done kill many,many,many Thank God say man no be God, Cos many wey get dis money dey funny funny Same mouth wey dey take bless u(Bless u) Dem go still use am dey yarb u U no dey see am yer Lazy man u no geti nothing he come dey beg me Wetin go happen if u help me wey nobody know OGA nothing go do u If u give me no use me buga dey go You wan gimme food chop You still wan camera my face o For your mind for your mind Na God pikin you wan disgrace o Don't help me sir If you go still rub am for my face o Not by power nor by might I dey rugged am by his grace o If you no wan help me Oga I get God o I say I get God o If you no wan help me Madam I get God o I say I get God o If you no wan help me I say I get God o Aunty I get God o If you no wan help me Oya I get God o I say I get God

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store