I can't even explain how I'm feelin' right now
Shit (Yo)
Omo I just dey reason many many ting
Hmm
Gbogbo nkan ti mo ni l'okan emi ma yarn e
Won fe kin fold
Won fe kin foh biti palm kernel
Pastor mi ni it's almost time and I be like amen
Eyin mi heavy ninu journey yi I feel like camel
Ma f'okan siju when they promise you
Aja t'oma sonu koni gbo whistle
Won mu e sinu set won nigba toni choose
Na you go play your role, kosi substitute
Mummy mi pe mi won ni Shopla sh'oti n make owo yen sha
Mo soh fun won I'm badly hungry
Won ni pe koto yen sha
She sent me a cool letter
She say e go soon better
Isheyen ni ko put in adura ko kunle gba
About to leave this dark space yes I'm a visitor (About to leave this dark space yes I'm a visitor)
Picture ti mon paint lo jeje kin ma lo delete all (Picture ti mon paint lo jeje kin ma lo delete all)
Oluwa pick up even if na a minute call (Oluwa pick up even if na a minute call)
K'awon dead haters le confirm that I'm serving a living God (K'awon dead haters le confirm that I'm serving a living God)
Where the smoke at
I dey reason puff
Life is so hard
I dey reason much
I too dey go hard
E dey piss me off
E dey piss me off
If I no dey see result
I'm getting so hot
They should cool me off
Sticking with my old plans
I need to put in work
Feeling down and so sad
Shey I no dey do enough
Breaking all my hoes heart
Never guarantee the trust
Where the smoke at (Smoke at)
I dey reason puff (Dey reason puff)
Life is so hard (So hard)
I dey reason much (I dey reason much)
I too dey go hard (Olohun)
E dey piss me off (Piss me)
E dey piss me off (Piss me)
If I no dey see result
I'm getting so hot
They should cool me off
Sticking with my old plans
I need to put in work
Feeling down and so sad
Shey I no dey do enough
Breaking all my hoes heart
Never guarantee the trust
Mixing drugs and sniffing all is messing with my pretty lungs
If life is like a fist fight emi vex oh cause I'm bringing guns
Procrastination dabi military zone I'm keeping off
Fruit of my labour nbo l'ona but me I dey reason crop
Awon t'emi ni they down for me but I dey reason top
She dey reason crop she dey reason top
Sister yen fe drip so tey people go dey reason mop
T'oban treck lo'bi toh jina omo you go reason bus for sure
It can be really tough in my city cause
People giving up on what they dreaming of ogidigan
Paddie mi listen up the popo must to reason us
Them be killing us I swear them no feel remorse
Shitty jobs we dey deal in doll's
If e talk dem say who give him balls
Dem go fit the boots (ASAP)
Dem go kick him balls (Break am)
Dem go see the true (ASAP)
Dem go pick the false (Fake ass)
Kosi love everybody just dey reason fuck (Oh)
Chopping all the money no be say na chicken sauce
Genesis wa ti damage de Leviticus (Woah)
Many pikin l'abe bridge shey na CD burst
Negotiate with the killers and then kill the voices (Woah)
Them no see kidnappers everyday na missing bus
You not a friend all you wanna do is be the boss
Nigga leave me joo ode free me joo
Where the smoke at
I dey reason puff
Life is so hard
I dey reason much
I too dey go hard
E dey piss me off
E dey piss me off
If I no dey see result
I'm getting so hot
They should cool me off
Sticking with my old plans
I need to put in work
Feeling down and so sad
Shey I no dey do enough
Breakin' all my hoes heart
Never guarantee the trust
Where the smoke at (Smoke at)
I dey reason puff (Dey reason puff)
Life is so hard (So hard)
I dey reason much (I dey reason much)
I too dey go hard (Olohun)
E dey piss me off (Piss me)
E dey piss me off (Piss me)
If I no dey see result
I'm getting so hot
They should cool me off
Sticking with my old plans
I need to put in work
Feeling down and so sad
Shey I no dey do enough
Breaking all my hoes heart
Never guarantee the trust (Funwon funwon)
Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Create your own version of your favorite music.
Sing now