Up To Something

Dr SID, Don Jazzy, Iyanya

lt's lyanya Up to something no be small thing Check my melody stop the dulling Back to my baby wait am coming Me and Iyanya we up to something Artist don boku richie richie noni Bigger than Mavin no be forming Dem dey feel me from Okokomaiko Down to Asia Colombia they are calling If na for money get am plenty Ask me for money whenever you see me And na reason when dey go dey feel me And dem go dey twale when dey see me for T V Oh oh oh who do this thing wey dey make dem say Oh oh oh who give dem weytin dey make dem say You know we get the master plan to make the money pile up Look what you made me do You know say we never die we multiply Look what you made me do Up to something no be small thing Bank is calling money piling This na sure thing we are balling So exciting wanne nwatago Mavin Some people just dey make mouth But their money na audio We no dey see am at all o We get mula but we can't shout Na why your baby dey call o No mercy we still dey balling We no dey force but still runn it We call shots keep it on a hundred And go tell your bank to come borrow money And tell your girls is time to come jolly yea yea Don't show up if you ain't gat money Pay my dues we only pay cash only Out of the road so we steping at the jet Everybody feeling good giving glory to the most high Da money long so we burn to the sundown Na celebration we dey pon the whole night Some people dey just dey hate turn off we light But you know for Mavin no shaking Oh oh oh who do this thing wey dey make dem say Oh oh oh who give dem weytin dey make dem say You know we get the master plan to make the money pile up Look what you made me do You know say we never die we multiply Look what you made me do Up to something no be small thing Bank is calling money piling This na sure thing we are balling So exciting wanne nwatago Marvin No time for no dulling all the way up Plenty doti fit to cause you plenty hold up As you can see Don Jazzy gat me turned up And nothing can stop me am all the way up To Duban I'd be running every city All the fine girls steady ringing now we sell it Hot stuff na we ogbona feli feli And when you hear the base feel the feel the rumble Inna your belly Its been a long time coming no be moi moi When you hear the music keep trending no be moi moi Money stacked up to the ceiling no be moi moi You making us our rules when we dey spending no be moi moi The people sweating dey feel the heating We in the kitchen someting cooking No baking soda the game is over Something untop wanne nwatago Oh oh oh who do this thing wey dey make dem say Oh oh oh who give dem weytin dey make dem say You know we get the master plan to make the money pile up Look what you made me do You know say we never die we multiply Look what you made me do Up to something no be small thing Bank is calling money piling This na sure thing we are balling So exciting wanne nwatago

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store