HOLD ON

Iyanya

Oh girl I know how you dey feel That kind feeling you dey feel Na the same way wey I dey feel But we no come sure if it be real I know you wan chop banku Boy I need beloma daku Honey its a critical situation Very tempting association Chukwuma e break your heart Eugina she thief your man And if person fit to take your man I'm sorry to say that he is not your man Wetin be your own be your own If no be your own leave am alone We take it one step at a time We go get there some where some how Hold on When e enter You go feel am Make you no rush this girl Hold on When e enter You go feel am ok o o Hold on When it's inside You go feel am Make you no rush this girl Take your time you know Love be like russian roulette you know oh yeah I know say your time dey go But that no mean say romance be true Love Oh baby take your time you know Girl I swear when I hold you na there you go know For now lets chill as we proceed na there you go know Chukwuma e break your heart Eugina she thief your man And if person fit to take your man I'm sorry to say that he is not your man Wetin be your own be your own If no be your own leave am alone We take it one step at a time We go get there some where some how Hold on When e enter You go feel am Make you no rush this girl Hold on When e enter You go feel am you go feel o o o hey girl Hold on When it's inside You go feel am Make you no rush this girl feel am oh girl Take your time you know Love be like russian roulette you know I know say your time dey go But that no mean say romance be true Love You sexy girl toh bad E go sweet if you no rush You know I'm tempted to touch oh Hold on When e enter You go feel am Make you no rush this girl Hold on When e enter You go feel am you go feel yeah ye hold on Hold on When it's inside You go feel am Make you no rush this girl make you rush the girl

Written by: IFIOK MONDAY EFFANGA, IYANA ONOYOM MBUKLyrics © Downtown Music PublishingLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store