Ekaette

Tekno, Iyanya

Ekaette love to dance Baga hmm Mmmm zaga Baga hmmm Ekaette love to dance She a baga Gospel on the beats and Tekno It's Iyanya I follow her to Calabar Down to Ogoja Say she score like kaka Dribble like Okocha All the girls dem me yobo She Lionel Messi Bad girl she dey dribble No dey show no mercy Ekaette love to dance Hmmm dance dance dance dance She say make I give am chance She want to want to Follow me wait o wait o Lord have mercy Girl wey dey dribble pass Messi She know what to do absolutely She kills me with her beauty Me like the way she no waste time (Waste time) The way she pass me the waistline (Waistline) Cause she know say me on time (On time) Online She consign Give it to me oya Oh my God oya One touch oya (Ekaette oh) Ekaette love to dance Put a badman a chance The other men dem wan chance wan chance Ekaette love to dance Like a this like a that (Dance) She say make I give am chance Call me Scooby Doo And I dey move it Call me a militant Call me a soldier As you see me, me no bother Tekno Gospel and Iyanya E don dey sweet moving further Just to go down low low low Low low low low low low Ekaette love to dance (Etighi) Ekaette love to dance (Do the Azonto) Ekaette love to dance Alanta (Alanta) The dance she don't know oh But she like am Ekaette love Iyanya (Kukere kukere kukere) She love D'banj (Oliver Twist) Ekaette love P-Square (You must to chop my money) She like Davido (Ma dami duro) She like Wizkid (Ah na na na na holla at your boy) Even Naeto C (Omo I bad o) W4 (Like father like son) Mr Rayce (Baby go baby baby go) 2Baba (Ihe neme ebelebe nya ro) Tillaman (Ade abe ni koma roll) It’s Iyanya Girl I promise if you test me You will love me Love me still end of time It's Iyanya Triple MG pon this

Written by: AUGUSTINE MILES KELECHI, IYANYA ONOYOM MBUKLyrics © Downtown Music Publishing, Kobalt Music Publishing Ltd.Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store