Fire

GuiltyBeatz, King Promise

A biggy bom bom bom A biggy bom bom bom Guilty do the beat It’s King Promise She get the kinda body make you stop The kinda body you go turn to watch The biggy bum make I lose my money African girl chale make I lose my mind Aunty ey baby eh wo nanti3 kraa nekumi oo baby oo aunty eh wo sisi kraa nekumi oo so don’t you don’t you don’t you don’t stop it baby Guilty tell am make she slow down for me ‘cos a biggy bum biggy bum bum baby your body getty fire a biggy bum biggy bum bum I say my baby getty fire a biggy bum biggy bum bum a say my baby getty fire a biggy bum biggy bum bum come see my baby getty fire Fire !! Joeboy pon deck oh yeah Ibadi to tobi koma bounce bi ti felele Sey your body hot your body elele Na that your back proportion wey get e my attention Oya gbesumobi ko ma gbelo (gbelo) Oya bo si bi kin ri Mo ni ko gbesumobi koma gbelo (gbelo) That your back so B.I.G A biggy bum biggy bum bum Tell me wetin you dey form for Me i sabi uncle London I fit to carry you go London A biggy bum biggy bum bum Tell me wetin you dey form for Me i sabi uncle London I fit to carry you go London Fire!!

Written by: Gregory Newman, Joseph Akinfenwa-Donus, Ronald BanfulLyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Kobalt Music Publishing Ltd.Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store