Wake Up

Wande Coal, Flavour

Comment tu t'appelle Wande coal Mr Flavour eh Comment tu t'appelle Wande coal Mr Flavour eh Hololo (Masterkraft on the beat) Hololo (Flavour break it) Hololo (It's Wande Coal hololo) Hololo Hololo (Oyolima) Mr Flavour Wande Coal pon the dance Hololo helele hololo Hololo helele hololo (Flavour) Hololo helele hololo Hololo helele hololo (it's Wande Coal) Hololo helele hololo Hololo helele hololo (Flavour) Hololo helele hololo Hololo helele hololo Everybody celebrate This na the time to dey jollicate As we don dey dominate So omoge show me your figure eight (Roll am whine am) If you get money eh money eh My brother make una dey jolly eh olly eh This life, e no get part two eh part two eh Oh nwanene nwanene mama eh eh, mama eh eh (Mr Flavour Wande Coal for the dance break it) Dem go wake up hear this gbedu dem go wake up Mr Flavour Wande Coal dey wake up All the mummy daddy dem go wake up eh Dem go wake up hear this gbedu dem go wake up Mr Flavour Wande Coal dey wake up All the mummy daddy dem go wake up (Mr Flavour Wande Coal for the dance) Hololo helele hololo Hololo helele hololo Hololo helele hololo Hololo helele hololo (Flavour break it Wande Coal) Hololo helele hololo (In Dollars spending money) Hololo helele hololo (In Dollars) Hololo helele hololo (In Dollars spending money) Hololo helele hololo (In Dollars) I love your backa ehh The way you whining up on me The way you dey buga ehh Baby shake e your something Ebelebe ebelebe this girl is killng me ebelebe Chineke me ebelebe this girl is killng me ebelebe If you get money eh money eh My brother make una dey jolly eh jolly eh This life e no get part two eh part two eh Oh nwanene nwanene mama eh eh mama eh eh (Mr Flavour Wande Coal for the dance break it) Dem go wake up hear this gbedu dem go wake up Mr Flavour Wande Coal dey wake up All the mummy daddy dem go wake up eh Dem go wake up hear this gbedu dem go wake up Mr Flavour Wande Coal dey wake up And the mummy daddy dem go wake up (Mr Flavour Wande Coal for the dance) Hololo helele hololo (Flavour) Hololo helele hololo (Wande Coal) Hololo helele hololo Hololo helele hololo Hololo helele hololo (Dollars spending money) Hololo helele hololo (In Dollars) Hololo helele hololo (Dollars spending money) Hololo helele hololo (In Dollars) Comment tu t'appelle Wande coal Mr Flavour eh Comment tu t'appelle Wande coal Mr Flavour eh break it (Ma Ma Masterkraft on the beat) Flavour Wande Coal lololo lolo Mr Flavour Wande coal pon the dance (Break it) (Mixing Zeeno Foster) Mr Flavour Wande coal for the dance (Break it) Hololo helele hololo (Which kind of flavour) Hololo helele hololo (Get to work) Hololo helele hololo (Go crazy break it) Hololo helele hololo Hololo helele hololo Hololo helele hololo Hololo helele hololo Hololo helele hololo (Oyolima)

Written by: OKOLI IZUCHUKWU, OLUWATOBI OJOSIPELyrics © Ultra Tunes, CTSO MUSICLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store