Ndc Vs Npp

DopeNation

Guess who’s back Guess who’s back with it Two years more Na a cancel The dumosor cool pass that acidic Lie wey dey bring you free dams innit Of course well them be advance with it Social Media and PR gimmicks But what these guys really do exactly Dey make wanna taxes rise like silly High schools no dey get free shit Demma slay queens wey dey get the V6 Your mp for the suame Water wey he swam in Be like say nigga sea sick The youth dier dem fed fop Ibi the plenty grammar wey swerve us see Next two years me den you do or die Chale We too we go messop easy Nigga pause If the Elephant want start dier Constant thesis Ebe like say mu propaganda nu ator nsum Dem never go fit cashout like we did Your better infrastructure Wey we Dey restructure To counter the Chapter u left off acting like they give a shit… That Eagle for the umbrella Shank put ein head top Private Jet life be Enigye for the sky Chale cut me slack Make i Some fly shit Ebe you dey figat say u turning Ghana into Dubai U see the Burj khlaifa move nor den u shake For the one district one Dam Ebe E Levy wey go solve all the round down We dey fear delegates we dey runtown I dey mad over this Ghana card scandal These days 10 cedis no dey buy cho Dollar rise wey the cedi turn psycho We dey believe say Ghana be digitally global saana we all dey syto. Sick off you no fit reduce lorry fares. Inflate then you blame it on Ukraine The economy dey need body works So no Ghana president should bof in a jet planes. Pink sheet me I know you stole the pages You bribe everybody sickoff you be shameless Your fundamentals weak One ghana card no dey better pass a thousand interchanges E levy fail nor IMF See the Ghana dey come for your neck Your mps all wey you get no correct So your vim die chale you are loosing respect easy So u dier chale tell me who be the Papa nu Hard guy hw3 me yada nu You no go fit throw light on the matter so Dumsor manipulation wa kata so Mo nkofa me manifesto mbra Make I show am economy style no be joke bruh The Economical Crisis dey break we Change your attitude make we fix Krom Ha Toll money we stop take from Cars Be move we dey pick to just raise the bar The National Cathedral be all praise God We breaking the 8th for sure hw3 we large Ive got a million words See the boy so Platinum IMF put me on a conference You take your money Buy akonf3m We dey fly to burkinabe This move I come learn

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store