WYFD

Dj Zeeez, Lyta

Ye ye ye, (DJ Zeeez) Here we go again We don come back againi o Thank God say we dey pray Biko where I for dey Oh na na na na Mo kigbe Hoza (ye ye ye) Thank Jehovah na (Thank Jehovah na) Oh oh oh I no know why dem dey vex I no know why dem para Shey we gather dey the game We dey hustle for the raba Them just like to dey pariwo To dey polongo oh oh Make you tell me wetin I no know Wetin dem no know (yeh yeh) Wetin you fit do wey this my people No go carry talk o Ko le tewon lorun Kole tewon lorun Kole tewon lorun Wetin man fit do Wetin man fit do Wetin man fit to do oh To ma tewon lorun To ma tewon lorun To ma tewon lorun Won lo to jo meta Ti won ti ri mi Wo'n kigbe Lyta Shebi God don do am for you o no yawa Oriburuku back to sender Won lo to jo meta o Wo'nki wo'n kigbe Lyta o Shebi God don do am for you o no yawa Oriburuku back to sender bye bye yeah Oh oh oh I no know why dem dey vex I no know why dem para Shey we gather dey the game We dey hustle for the raba Them just like to dey pariwo To dey polongo oh oh Make you tell me wetin I no know Wetin dem no know (yeh yeh) Wetin you fit do wey this my people No go carry talk o Ko le tewon lorun Kole tewon lorun Kole tewon lorun Wetin man fit do Wetin man fit do Wetin man fit to do oh To ma tewon lorun To ma tewon lorun To ma tewon lorun Wetin you fit do wey this my people No go carry talk o Ko le tewon lorun Kole tewon lorun Kole tewon lorun Wetin man fit do Wetin man fit do Wetin man fit to do oh To ma tewon lorun To ma tewon lorun To ma tewon lorun Wetin you fit do wey this my people No go carry talk o Kole tewon lorun Kole tewon lorun Kole tewon lorun (Zeeezu) Wetin man fit do Wetin man fit do Wetin man fit to do oh To ma tewon lorun To ma tewon lorun To ma tewon lorun

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store