Oyoyo

DJ Xclusive, Burna Boy

Ladies and gentlemen Welcome to the beautiful world Of dj xclusive It’s a public service announcement Having heard one formerly Like this One two three everybody One two three everybody One two three everybody One two three I don come to give them the oyoyo Eh oyoyo Xclusive e get the oyoyo Eh oyoyo I don come to show them the oyoyo Eh oyoyo Xclusive e get the oyoyo Eh oyoyo Oh you thought it was a game haha It’s not even a game We do this for fun All day and tomorrow Oya oya gbele gbele gbele gbele Gbele gbele Oya oya gbele gbele gbele gbele Gbele gbele Gone are the days wey me selebe Dem be call me kpelebe Dem be try to pull me down Gone are the days you be felele Dem be call me felele Kosiso timI tigbo oh Long time before me sing this song Nimo yito fe konishe oh MonI now getting dough MonI baye motI jo Everybody fe shey collabo Thats why I give them the oyoyo Eh oyoyo Xclusive e get the oyoyo Eh oyoyo I don come to show them the oyoyo Eh oyoyo Xclusive e get the oyoyo Eh oyoyo Oya oya gbele gbele gbele gbele Gbele gbele Oya oya gbele gbele gbele gbele Gbele gbele Yeah me say everywhere me go When me step in’a the show The girl dem dey love my flow I go down ina filled club And the girl dem dey dung They hands like dey dung my bowl Anytime my girl she dey feel cold Now she want man to take control She say she nor want fight Ching chong when me hold am tight And aqueeze her up ina man hole Now when me say huh huh huh Nor wan put a girl on a private right over my life Oh oh oh Now she say Dont let me go dont let me go No oh oh oh oh Omo that how the story all goes I thank the lord say that story don go Right now I get 4 millI for show oh oh Thats why I give them the oyoyo Eh oyoyo Xclusive e get the oyoyo Eh oyoyo I don come to show them the oyoyo Eh oyoyo Xclusive e get the oyoyo Eh oyoyo I don come to give them the oyoyo Eh oyoyo Xclusive e get the oyoyo Eh oyoyo I don come to show them the oyoyo Eh oyoyo Xclusive e get the oyoyo Eh oyoyo Oya oya gbele gbele gbele gbele Gbele gbele Oya oya gbele gbele gbele gbele Gbele gbele This is football Anything can happen Ha ha hahaha It is I Spellz Suka sound Listen yae ba

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store