If I Had Known

Demmie Vee

It's Panda Records You are too good to be true Can't take my mind off you My baby I miss you much I wanna feel your touch Omoge you make me weak me I don dey sick yayy Omo no more word to speak yayy ayy ay It is a lonely night baby I no dey alright Wetin dey worry me oh Be like say I don dey frustrate And I be the form hard guy but now I dey beg right now Only if I had known I no go do you like that I no go play you like that But I need my baby right back yayy ayy ay Only if I had known oh I no go play you like that oh I no go do you like that oh But I need my baby right back Oh baby you should let me love you Let me be the one to Give you everything you want and need Oh baby you should let me love you Let me be the one to Give you everything you want and need ooh oh ohh Girl nobody set like you Be to many places me I never seen a girl like you My baby e dey pain me oh where you dey omo I dey miss you It was then that I knew that I fucked up Like I dey for jail wey dem locked up I promise I go treat you right omo me I no fit lie Only if I had known I no go do you like that I no go play you like that But I need my baby right back ay ayy ay Only if I had known oh I no go play you like that oh I no go do you like that oh But I need my baby right back Oh baby you should let me love you Let me be the one to Give you everything you want and need Oh baby you should let me love you Let me be the one to Give you everything you want and need ooh oh ohh But I be dey form hard guy But I dey beg right now Ohh huh huh it's Panda baby It's STG popodipopo

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store