Dem say make i calm down oh yea
Na my gbedu dem go jam pass ohh
Tell the dj rewind that!
Just wanna have a good time
Abeg no dey do pass yourself
Make e no go cause fight oh
Feel the beat and let it take control ohh
Oh this feeling gat me feeling like the 80's
Oh my God! i feel wavy
So wavy
I get gal wey dey treat me like baby
I call her lady
My lady
Zombie ohh zombie
Zombie ohh zombie
Zombie ohh zombie
I no be zombie oh
Zombie ohh zombie
Zombie ohh zombie
Zombie ohh zombie
I no be zombie oh
Who be that?
Why you trynna kill my shine?
Why you wanna bring me down?
No go work for you
Oh i'm a dreamchaser
Call me a goal getter
Steady grinding 24/7
Try to do better
Oh i try to do better
Never satistfied till i do better
Oh this feeling gat me feeling like the 80's
Oh my God! i feel wavy
So wavy
I get gal wey dey treat me like baby
I call her lady
My lady
Zombie ohh zombie
Zombie ohh zombie
Zombie ohh zombie
I no be zombie oh
Zombie ohh zombie
Zombie ohh zombie
Zombie ohh zombie
I no be zombie oh
Zombie ohh zombie
Zombie ohh zombie
Zombie ohh zombie
I no be zombie oh
Zombie ohh zombie
Zombie ohh zombie
Zombie ohh zombie
I no be zombie oh.
Written by: Desmond UmezinwaLyrics © O/B/O DistroKidLyrics Licensed & Provided by LyricFind
Create your own version of your favorite music.
Sing now