Little Bum Bum

Bella Alubo

Mukulu mukulu mukulu (ayyy ayyy) Mukulu mukulu mukulu (ayyy ayyy) Mukulu mukulu mukulu (ayyy ayyy) He say make I mukulu now Mukulu mukulu now Aunty make I sangerewa I see him looking me now He say he no want to shout He no want clout He just want him name to be the one wey dey my mouth He say send your aza (aza aza aza) I want to wire (wire wire wire) He say shey na goskolo baby how you take me higher (higher, higher, higher) Say this you face e o Dey make I craze e o He say mami gimme pami for cup Baby I’m thirsty o Say this you face e o Dey make I craze e o He say mami gimme goro wan chop Baby I’m sleepy o Mr Lover ojikologo Isabella oya jikologo Nakamura ojikologo Bismillah oya jikologo Hallelujah ojikologo Mozzarella oya jikologo Cinderella ojikolo- Carry your pashmina oya jikologo Ayyy with your little bum bum He say he wan see me whine with my little bum Ay ay with your biggy bum bum sister abeg help me whine with your biggy bum bum Ehen ehen ehen ehen (all the guys) Ehen ehen ehen ehen (in the building) Ehen ehen ehen ehen (wey dey hustle, i see you okay) Ehen ehen ehen ehen Ehen ehen ehen ehen (all the girls) Ehen ehen ehen ehen (in the building) Ehen ehen ehen ehen (wey dey hustle, wey be fine girls) Ehen ehen ehen ehen Tomato Jos dey come with tatashe be careful o Too much stew wey get rodo wey dey pepper o Oga no put mouth for something you no fit swallow yeah yeah yeah Dey your side, make I dey my side Mr Lover ojikologo Isabella oya jikologo Nakamura ojikologo Bismillah oya jikologo Hallelujah ojikologo Mozzarella oya jikologo Cinderella ojikolo- Carry your pashmina oya jikologo Ayyy with your little bum bum He say he wan see me whine with my little bum Ay ay with your biggy bum bum, sister abeg help me whine with your biggy bum bum

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store