Win

Adekunle Gold

In my lifetime In my lifetime People I fit die for dem be like two Everybody no go like am Dem no go like am I wanna be me don't wanna be like you Some ah dem dey want to gum body Where dem dey dey when I be nobody If I talk true dem ah come for me But if dem talk true dem want my company Big love to mama she raised a man (A young king) And blessings to friends that hold me down (For loving me) Morе life to the fans you changed my lifе (Ese) And bigs up to me I never give up I just wanna win win In this life of sin sin Every other day I gotta win Win so hard I make a scene Omo ope just wanna win win Wahala ko kan mi mi Every other day I gotta win win Win so hard I make a scene (Win win) Me na winner, me, me na winner Me na winner, me (Win win) me na winner Me na winner, me, me na winner Me na winner, me (Win win) me na winner Me na winner, me, me na winner Me na winner, me (Win win) me na winner Me na winner, me, me na winner Me na winner, me, me na winner Wetin no killi killi me Better never come back Suffer suffer omo see my throw back Winning so sweet I'm not tryna lose Don't wanna go down omo I refuse Ahead ahead I dey run my race I give dem gap but them still dey chase Winner man make you give me space (Win win winner man) Big love to mama she raised a man (A young king) Blessings to friends that hold me down down down (Loving me) More life to the fans you changed my life (Ese) And bigs up to me I never give up I just wanna win win In this life of sin sin Every other day I gotta win Win so hard I make a scene Omo ope just wanna win win Wahala ko kan mi mi Every other day I gotta win Win so hard I make a scene (Win win) Me na winner, me, me na winner Me na winner, me (Win-win) me na winner Me na winner, me, me na winner Me na winner, me (Win-win) me na winner Me na winner, me, me na winner Me na winner, me (Win-win) me na winner Me na winner, me, me na winner Me na winner, me, me na winner In my lifetime In my lifetime People I fit die for dem be like two Everybody no go like am Dem no go like am I wanna be me don't wanna be like you

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store