Wahala
A.JAY oddlad, 1da Banton
WAhala for who no
Get money
When you cap them go look
you funny
If you no hold dem go call you monkey
Wahala for who
Hold money
Dem tell me jeje
I tell them
Nwa dodo do
Your money long
You call am dogo
Abobi yarn
My sister na bobo
She want to queen
I say na cloro
Wahala for who no get sika
For my jogodo dem romanshitta
Paul Dey call sister Dey answer Peter
Wahala for who no get Sika
Ki nwe ego
Idi chor ini edo
Ki nwe ego
But idi chor ini edo *2
Verse 2
If you no get money
Sisi no go Dey your side
When you no get money
Nobody go Dey your side
Make I tell you how e Dey happen
Cos for the streets say your eye go sharpen
Everybody everybody wan be oga too
If I get my own money I go do my yanga
Too
Oh my lord I Dey pray
Every morning o
Make I no go hustle make I no see moneyo
Every night and day I wan get e moneyo
Cos if I see I go take care of mommy o
Aahhh
That’s why me I hustle hard
Dey try make I no Dey carry last
I Dey pick up myself
I need the money and the cash
And a very fine girl wei go cure my craze
Chorus
WAhala for who no
Get money
When you cap them go look
you funny
If you no hold dem go call you monkey
Wahala for who
Hold money
Dem tell me jeje
I tell them
Nwa dodo do
Your money long
You call am dogo
Abobi yarn
My sister na bobo
She want to queen
I say na cloro
Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Create your own version of your favorite music.
Sing now