U No Holy Pass

2Baba

Hey e e e Some people be acting like they know it all Hey uh uh uh Some people be acting like they know it all Hey oh ai Some people be acting like they know it all Oh oh uh uh uh uh see see See this type of thing wey we dey feel Before you know you don dey start to dey kolo small I no go lie we feel these things for real Some people no believe that money brings upon a man's downfall Face reality and you will see that it pays nobody To be feeling that they know it all Try to visualize what I feel and I bet what you will see Would be a picture of a gammy wall If you try to push am down Try to enter the town Try to see wetin dey happen around Na so dem go dey bring you down Before you know you go dey for six feet under the ground oh oh ah Some be acting that they know it all But everybody knows that people rise and fall Some rise up again just to stand up tall And wiser and stronger No matter how long you live you can not learn it all You go only do your best because you no go fit do all lf you want to criticize me talk small small You no holy pass my brother Eh e e e e you no holy pass my sister uh uh Some people when they see a wrong thing They will start complaining until the complaining turn into shouting Anytime they see a wrong thing They continue shouting until the shouting turn into traditional shouting Make dem try to correct a thing They will start to thinking until the thinking make the pressure to start to set in Make dem feel like outcast in the society dem live in Because they lose dem sense of belonging But they would try to push am more Try to open every door When negativity doesn’t make it certain So when dem try to stop the complaining and the shouting dem no go fit because e don be spiritual something People take advantage of the dream because dem realizing Say this people lost dem spirit of fighting So dem start to use them head use am like dustbin All the problem of the nation dem be dumping In them head Slavery will start to set in like Amistad Oya I know say you seen the making And them start to do almost anything for almost nothing Cos them same people they need some fighting But the scavengers would bring them all They will push them to the floor and to collect all the people them belonging But like a goat that has pushed to the wall We already ready to start to do the fighting So me a go run them down Me a go chase them outta wey town I sabi we go gun down them Before them go know dem go dey for six feet under the ground Some be acting that they know it all But everybody knows that people rise and fall Some rise up again just to stand up tall And wiser and stronger No matter how long you live You can not learn it all you go only do your best because you no go fit do all lf you want to criticize me talk small small You no holy pass my brother You no holy pass my sister Some be acting that they know it all But everybody knows that people rise and fall Some rise up again just to stand up tall And wiser and stronger No matter how long you live You can not learn it all you go only do your best because you no go fit do all lf you want to criticize me talk small small You no holy pass my brother No no holy pass my brother No no holy pass my brother

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store