Ihe Neme

2Baba

Tuale tuale tuale I love you I love you Thank you thank you I love you Thank you thank you thank you Merci beaucoup obrigado gracias dankeso Medace asante sana siyabonga I love you thank you Play it loud on stereo to the people on stereo Make the people forget o Make dem dance like sey no tomorrow No be small ting To be giving all the people what them wanting Cos I know you know sey this na live show for sure e no be eeny meeney miny moe Whether from Kano or from Toronto Shege yaro nothing like gidigbo This jam that you feeling no be beans oh Cos in one time I go change the beat oh Abi no be change you dey want Change is always constant Oya change your style and change your pattern sing Ihe neme ebelebe nya Something want to happen And it's something I cannot tell you oh Cos its something very very heavy oh Ihe neme ebelebe nya lf there's something you want to do Make sure that W4 you got the control No time for story eh no time for story eh Sugar na jedi eh Make sure that you ready eh Make you no miss the something eh No time for story eh Sugar na jedi eh Make sure you ready eh Make you no miss the something eh Maga sentorobo marica snika enijah ah I never see anything Dem never know wetin you want Dem never know what wetin wan touch dem Wan hit them want follow dem No be small thing We be giving all the people what dem wanting Cos I know you know sey this na live show for sure e no be eeney meeney miny moe Whether from Kano or from Toronto Shege yaro nothing like gidigbo This jam that you feeling no be beans oh Cos in one time I go change the beat oh Ihe neme ebelebe nya Something want to happen oh And it's something I cannot tell you oh Cos it's something very very heavy oh Ihe neme ebelebe nya If there's something you want to do Make sure that W4 you got the control No time for story oh No time for story eh Sugar na jedi eh Make sure that you ready eh Make you no miss the something eh No time for story eh Sugar na jedi eh Make sure that you ready eh Make you no miss the something eh Ebelebe nya ro ebelebe nya ro oh ooooooooooo oh eh Ebelebe nya ro ebelebe nya ro ebelebe nya ro Ihe neme ebelebe nya Something want to happen oh And it's something I cannot tell you oh Cos it's something very very heavy oh Ihe neme ebelebe nya If there's something you want to do Make sure that W4 you got the control Cos no time for story oh No time for story eh Sugar na jedi eh Make sure that you ready eh Make you no miss this the something No time for story eh Sugar na jedi eh Make sure that you ready eh Make you no miss the something eh ebelebe

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store