For Instance

2Baba

Chi chi e e who dey wetin dem talk E e l chi wetin dem talk e E e e ye Ola oyi e Ola oyi e e ola oyi e e e For instance Say na me be one wey dey give chance Say na me be one wey dey make plans For all man to benefit abi to make we disagree to agree to create chance But now am not of importance Cos now I am looking from a distance That's why you give them the chance to turns us to turns to victim of circumstance Dem just dey ignore our existence Dem just dey use excuse buy chance hi Dem no know say we dey dem dey use us dey play And we get the suppose singlanc anytime we stand for resistance When am in the act of exploitance Abi we just be living in a trance land oh my God Ola oyi e This thing that am feeling Is a feeling of love and you know say is so Ola oyi e ln all so inner moto and you dey a go slow Ola oyi e This thing is affecting your thing and is killing your soul Ola oyi e Ola oyi e for the thing wey you see wey make you ola oyi e Ola oyi e See the type of thing wey we dey feel we dey make me dey want to dey to dey Ola oyi e Even if l want to dey cheat l go still dey want to dey to dey Ola oyi e Stand look around you I bet you go dey want to dey Ola oyi e Ola oyi e for the thing wey u see wey make you ola oyi e For instance Say na me be baale of Nigerians Say na me be one wey dey make plan Say I go create a scenery where better go plenty make we dey give chance Instead to dey pack the money go France To make suffer to full in abundance To make me run run away to a place where ebi say I go feel like break dance Where them go respect my skills for instance Where them no go dey play pranks Ontop people wey work the way wey give them the key To chop substance as them know say we be freelance Their looting no dey give us assurance repentance no dey their plan E dey create annoyance for my heart Ola oyi e This thing that am feeling Is a feeling of love and you know say is so Ola oyi e ln all so inner moto and you dey a go slow Ola oyi e This thing is affecting your thing and is killing your soul Ola oyi e Ola oyi e for the thing wey you see wey make you ola oyi e Ola oyi e See the type of thing wey we dey feel we dey make me dey want to dey to dey Ola oyi e Even if l want to dey cheat l go still dey want to dey to dey Ola oyi e Stand look around you I bet you go dey want to dey Ola oyi e Ola oyi e for the thing wey u see wey make you ola oyi e Ola oyi e ola oyi e e e e Ola oyi e e e e Ola oyi e e eh Make we dey give chance Instead of gather money to dey go France hi chei hi o Ola oyi e Ola oyi e e e Ola oyi e e eh eh ola oyi e e eh eh eh ola oyi e Cheneke me ola oyi e e e eh ola oyi e ola oyi e eh eh

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store