If I Start to Talk

Tiwa Savage, Dr SID

Ah ah yea yea yea ye ahh We ain’t even gat to drag on it I gat many blessings I can brag on it I’ve been through the fire I can talk on it And I heard it on the street that they gat love for me Oshe baba My baba God dey make me turn my swag on They dey gbadu me anytime wey the song is on Dem be see the lighti shining dem be run come Mmmh Now you see say we dey run the city ahh I don’t think they wanna give this step ti titi ah ah ah I just wana sing the song song ah ah Break it down oya shake it to the gon gon yeah Baba God don bless us na why we dey talk this matter eh Some people want to pull me down I still dey waka eh eh eh No be say them say No dey do like say you no know ooh No be say them eh my brother Oya jo fumi (adupe fun olorun) Egbowo yin soke (adupe fun olorun) Oya komole (adupe fun olorun) Jeka jeun soke (my brother) lf I start to talk The thing wey I don take my eye see we no go end My brother we no go end If I start to count The thing wey baba God e don do we no go end My sister we no go end If I start to talk The thing wey baba God e don do e no go end My sister we no go end If I start to count (all the blessings) The blessings baba God e give me we no go end My brother e no go end Oya throw your hands up in the sky for me If you feeling sing along sing the song for me You can pop anything leave the bill for me When the song comes on oya jo for me ah ah ah No follow them dey complain Make you no forget say baba God deey ah Every day is a good day Holiday from Monday to Sunday Oya komole Oya gbesoke Oya kpatewo show them problem no dey See my life today Blessings everyday I dey shine so bright E dey make them dey wonder why we dey so compose Anything we do we dey in control Anywhere we go them dey wan follow And anything we touch we dey turn to Gold now Oya jo fumi (adupe fun olorun) Egbowo yin soke (adupe fun olorun) Oya komole (adupe fun olorun) Jeka jeun soke (my brother) lf I start to talk The thing wey I don take my eye see we no go end My brother we no go end If I start to count The thing wey baba God e don do we no go end My sister we no go end If I start to talk The thing wey baba God e don do we no go end My sister we no go end If I start to count (all the blessings) The blessings baba God e give me we no go end My brother we no go end When money no dey Everyday gbese Friends dey come and go But you no leave me alone Wetin man never see (wetin man never see) Wetin man never hear (wetin man never hear) Na you I take survive (na you I take survive) Baba you always there (baba you always there) If I start to talk The thing wey baba God e don do e no go end My sister we no go end If I start to count (all the blessings) The blessings baba God e give me we no go end My brother e no go end Oya

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store