Baddest Boy

Skiibii

Oh ah Whoa whoa whoa wah Escala ayy yah yah Long time long time I dey mad over you Took me long time to get over you (Get over you) Now I don man up now I don strong Now I get chicks wey dem dey for London Now I'm on chills Now I don know when I get the fine things When I get the Baddest boy Emi gan biggest boy Now I chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I no get joy Now I no get joy Look am dem dey call me baddest boy Ahh baddest boy yeah yeah Baddest boy Emi gan biggest boy Now I chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I no get joy Now I no get joy Look am dem dey call me baddest boy Ahh baddest boy yeah yeah Shey you no dey fear face Shey you say you get craze Because I gentle you wan dey take space Shey you know I get taste (Huh uh uh) You go chop Nigerian koboko Straight from Magodo O ma ki'gbe mor'ogo Giddem giddem slow slow Baddest boy Emi gan biggest boy Now I chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I no get joy Now I no get joy Look am dem dey call me baddest boy Ahh baddest boy yeah yeah Baddest boy Emi gan biggest boy Now I chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I no get joy Now I no get joy Look am dem dey call me baddest boy Ahh baddest boy yeah yeah You go chop Nigerian koboko Straight from Magodo O ma ki'gbe mor'ogo Giddem giddem slow slow

Written by: ABBEY ELIAS, IMIEBAM APIAFILyrics © Miracle Christopher Otiasah, CONCORD MUSIC PUBLISHING LLC, Sony/ATV Music Publishing LLC, Sentric Music, Songtrust Ave, BND NATION, SENTRIC MUSICLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store