Outta My Head

Simi, Praiz

Ha ha haha ha ha ahah Wetin you dey do for my dream oh boy I dey see you anytime wey I sleep oh boy You see me I don't need this thing oh boy You're in my head you're invading me oh boy Wahala dey You must be one of a kind Wahala dey Cause you won't get out of my mind Wahala dey I wanna go back to the times Wahala dey You were outta my mind Wetin you dey do wetin you dey do My head Wetin you dey find wetin you dey find My head Wetin you dey do wetin you dey do My head Wetin you dey find wetin you dey find My head E yeah my head e e e e eee Wetin you dey do for my bed oh girl oh girl Maybe it is all in my head oh girl oh girl Why you come dey do me this oh girl oh girl I close my eyes you're all I see oh girl oh girl Wahala dey Oh you must be one of a kind Wahala dey Cause you won't get out of my mind Wahala dey I wanna go back to the time Wahala dey You were outta my mind Wetin you dey do wetin you dey do For my head outta my head girl Wetin you dey find wetin you dey find My head Wetin you dey do wetin you dey do My head ou ou ou girl out of my head Wetin you dey find wetin you dey find My head I really thought that I moved on The tin wey you do me strong Oh baby when will you be gone Why you dey my head for so long Wahala dey wahala dey wahala de de dey Wetin you dey do wetin you dey do Out of my head out my head girl e e e Wetin you dey find wetin you dey find My head get outta my head Wetin you dey do wetin you dey do My head my head my head my head Wetin you dey find wetin you dey find My head Get out my head yea e e e

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store