Mind Your Business

Simi, Falz

Hello Hello how far I get gist for you o Ah what's up You know that girl with 20k followers on IG na Which one Dat girl that is always shaking her bum bum dat is always doing oh keep popping Dat girl suppose they carry filter anywhere wey she dey go o Hehe why na Omo baba na scam Ehn Why you too dey talk o Shey you no dey tire Ejo e nle njo wey no concern you Na there dem go find you You no get work o Na for your mouth dem go hear say Simisola get belle She don get belle Na for your mouth them go hear say Biliki dey sell pepper She sell pepper o Na for your mouth dem go hear am Busy body don come may you fear am Uncle face your work o Mind your business Mind your business Who say make you no mind am Mind your business Busy body o Mind your business If you no like am Mind your business Na lie I no fit lie give you na Kemi sef dey there I dey there Her makeup don wash finish Nothing to write home about No be that one come pain me pass o Na that her boyfriend Well done sir Mr talker eku ise Mr wetin no concern me reporter dat's right Simi don marry Adekunle but why was Falz invited How is that your concern short up Why don't you face your work aunty Uche You go chook your mouth everywhere like ekute wo wo You no dey let sleeping dog lie Sweetheart Shey you know say na curiosity wey kill cat Leave talk leave amebo leave chat face front Find business wey you fit start fit start Take tea. Drink that mind your biz wax Open your ear when you're listening to this track Na for your mouth them go hear she buy three cars But say she just use her mama do ritual amebo You say Sade just dey reach 32 years But she never still marry make she do fast Mind your business Mind your business Who say make you no mind am Mind your business Busy body o Mind your business If you no like am Mind your business Wait o No be that her boyfriend wey dey give am Porsche assurance Believe you me Wetin I see no be Porsche assurance na okada assurance Jesus God save us dear You dey put your mouth uhm alakori oh For the thing wey no concern you thing wey no concern yo Aabosi ooooo The thing wey you dey find go find you Mind your business Mind your business Who say make you no mind am Mind your business No be by force oh Mind your business If you no like am Make you Mind your business Ole

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store