Trouble

Simi, SESS

Verse 1: I see you geti problem I see you geti problem o It's like you don't know your place yea Me I no Dey take nonsense ooo You no dey look face o Abi you don dey craze o It's like you don't know your mate yea Come make I put you for your place Omo just because say you get cheddar You think say I resemble Bella You suppose know you no fit to enter You miss road you no check weather Oga Ade You wey you be player o Be like say igbaju lo fe gba o Say no be me, boy Make you find another one Chorus: Oh you looking like trouble ( looking like trouble) Me I no want trouble Oh see me see trouble Me I no like trouble o See I warn you o I'm not the one for you And I no go fit fall See me see trouble Me I no like trouble o . Verse 2 : Me I like trouble gan gan ni ( I like trouble gan gan ) I no go, I no go lie i must to get you dan dan ni (baby) Cuz me I wanna love you in the morning I wanna love you in the evening Girl why you acting funny You come Dey do like say you no see me (baby) Girl check weather You see say e colie wella I wanna pull your body closer Girl I'll make it wetter Oga Ade , you wey you be player o Be like say igbaju lo fe gabe o Igbaju Mofe gba o , e no matter o baby Chorus: Oh you looking like trouble ( looking like trouble) Me I no want trouble Oh see me see trouble ( Oh see me see trouble yea) Me I no like trouble o See I warn you o I'm not the one for you And I no go fit fall See me see trouble Me I no like trouble o . (I'm looking for trouble, I'm ready for battle , baby) I know you are nothing but trouble, But I'm ready for battle , you know that I want you yea ).

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store