Overdose

Reminisce, Simi

Oh baby baby tell me what you want I dey feel like sey you don turn to waka waka Cause you no dey pick my call (You no dey pick my call) Girl I want to know Abi you don't want to do again The thing be say I love you die I hope you know Mo gbe ẹ s'ori bi gele orekelelẹwa Wetin no lost I go dey find am Come closer to me make I dey grind am O fẹ gba bẹ a le lọ registry A maa titrate you know chemistry And this love is over overdose And my heart carry over overload Gbe sun mọ mi baby ko ma ko ma roll You carry over carry over overload If you look me through my eyes o bobo You will know what just I like o baby Yes I feel the way you're feeling odo ooohh I like the way you let me drive you crazy I'm not like Amina Boy me I like your stamina O she mi girigiri o da bi oti You just dey pami now I'm not like Amina Boy me I like your stamina O she mi girigiri o da bi oti You just dey pami now And this love is over overdose And my heart carry over overload Dance with me o baby ko ma ko ma roll Carry over carry over overload Baby long time mi ma mi ma Long time mi ma mi ma l love you long time mi ma mi ma Long time mi ma mi ma Baby long time mi ma mi ma You make me lose stamina Wo bo se yi wo bo se yi You want to pami ma mi ma Pami take me work it drop it Till you say watebambam What are men wan do When she pop it lock it like she omo London Pami take me work it drop it Till you say watebambam What are men wan do When she pop it lock it like she omo London

Written by: Lyrics © CTSO MUSIC, Sentric Music, SENTRIC MUSICLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store