Jogodo

Reminisce

E get many many things I wan yarn Wan talk Many many things I wan see Many many things I wan do E get many many things I wan yarn but I don peme E get many many things I wan do but I don jogodo E get may many gurls I wan nack but I don maya E get many many thrash i wan talk but I don prefer Pkeff pkeff pkeff pkeff No more cunny cunny Let me talk my shit No more cunny cunny Let me talk my shit No more cunny cunny Let me talk my shit No more cunny cunny Let me talk my shit E get many many things I wan yarn But my shayo na one cup E get many bullshit I wan stop But joking koko soro Hip hop Tori o distract mi Ko je kin le concentrate o n gas mi Se koi sun yin bayi pelu bese n starve yi Ojo wo lo gerun to wa labe face cap yi Tori rapper to fe lamba ti o mo se ton para Si rapper to mo Lamba tori on wo ankara Reminisce no be rapper tori pe on wo agbada But iwo n fi ese lasan rin kiri gbagada Awon omon wa Benz & Bentley ton wo buba But iwo n form keeping it real, lo ninu Uber To ba fe gba verse wa ma DM wa ma juba The inconvenient truth is opolo na tuber E get many many things I wan yarn but I don peme E get many many things I wan do but I don jogodo E get may many gurls wan nack but I don maya E get many many thrash i wan talk but I don prefer Pkeff pkeff pkeff pkeff No more cunny cunny Let me talk my shit No more cunny cunny Let me talk my shit No more cunny cunny Let me talk my shit No more cunny cunny Let me talk my shit E get many many things i wan yarn But my shayo na one cup E get many bullshit I wan stop But omo ele yio wo top On distract mi ko je kin le concentrate o n mark mi Tin ba pada gba fun se ko no fi starve mi Se o de mama fi enu e si ori face cap mi O oda slay mama o like furoeo lo adjust e O se ikun o se bust e yes But ti Yetunde si duste Abi eraye laduru gbogbo owo to cost e Inside Naija wey man of God dey nenepo Politicians e seku die nu owo ti e ko E shi ma pin fun wa bii later ti Abacha Savings la she sinyin lowo, kon se kara kata I don manya I don manya manya ewu Manya manya manya ewu Manya manya manya ewu Manya manya manya ewu Off key ni gbogbo e

Written by: Lyrics © Sentric MusicLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store