Picanto

Zlatan, ODUMODUBLVCK, ECko Miles

(Jimohsoundz killed this) Blvcksheep for life, Blvcksheep forever Izgaaju 'til we kpeme, Antiworldgangstars Ge records, Odumodublvck, you get me Fizo in the building, praa (Bile) They know I came in a Picanto (apachumarimaichupako) Dey my doormot Kosi gateman You go contact o (gi' dem) They know I came in a Picanto Hundred men dey your doormot Kosi gateman You go contact o Wey wey, wey dem Fall out, who goes Check out, nack am Dull am, jam am March am, wey dem Fall out, who goes Check out, nack am Dull am, jam am, march am We squeeze, we march They tench o We dey observe Dey go discharge We dey cantab Wetin I go do for you (ayo) Tesh, gimme cloth, make I denge pose Before we go march, I go sip agbo Fizo dey my back e dey mole igbo Shayo dey the room Desperado na why we mezebu The banger wey been Scatter settings for my city Coti been dey find am all along (long) Today we go pump am Load dem, shank am E no go fit to breath The banger wey been Scatter settings for my city Coti been dey find am all along (how many? How many?) Today we go pump am, load dem, shank am They know I came in a Picanto Dey my doormot Kosi gateman You go contact o (hundred men) They know I came in a Picanto Hundred men dey your doormot Kosi gateman (Bile) You go contact o (aye) I say Bottega wey dey my face, no dey see enemies (see) That plenty money must be made by any means (yes) Abi your papa no go like denge po Inside rolls royce with two bad bitches from Miami Ebelebe na who come correct dey get padi Number wey your sister dey call sugar daddy Odumodu na who we see korokoro, when we dey soak garri Such a guy, we must gather garri, you go fear When you see cartel, when we started Dem look us less, child of the man Now everything bless Now popo stop me say e sabi person Money and fame don dey my eye, since like thirteen Booyaka booyakam, when we enter, when we scatter Stab anybody with my cloak and dagger Ta gba gbori wole omo ase oma japa Make nothing join me, join me with sapa They know I came in a Picanto Hundred men dey your doormot Kosi gateman You go contact o Abobi roll the kpoli make I kprass (yeah) I no get time to partake, na hin make I ask Na the rabba dey my mind, I no need to cast I don grind, I don find, I no to dey cap E be like say, the thing don cast E be like say, your kele don kprass She go jogodo (jogodo) Drop better high she go follow go, ay Secure the bag and gbese, hey Throway for nyash and face, bullet Today na crate by crate, we go soft and Kele dey crash my place I go fuck now, I go pluck down Ego necessary Owo necessary

Written by: Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store