Tilapia

Mr Eazi, Medikal

lt's Dell B on the beat Zaga zaga See your settle ebi shabba Shabba raba Eh eheh eh Zaga zaga See your settle ebi shabba Raba shabba take it Anytime time I wake up in the morning Abi jam go jam go ehe Baby give me music make we jam go jam go ehe Ebe your body be the place wey a dey won go won go aha I no go keep it on the down low Baby na fire baby na baby na My baby dey wire baby na baby na Baby na fire baby na oh baby na My baby dey wire oh Abena Abena Tonight I be hungry man Baby gimme food make a chop oh Towobo ma me saa na wope Baby gimme food make a chop oh Tonight I be hungry man Baby gimme food make a chop oh Towobo ma me saa na wope Baby gimme food make a talk to you Aye Abena ama me tilapia ekom de me ehe Yenko yenko Abena ama me tilapia ekom de me oh AMG baby bo me din ma me MDK swag poof zaga that Odo you be one in a pretty mili One in a billion whm whm Something dey smell fishy aquarium Ebe like you dey try surprise but I catch you already Abeg your tilapia feature me see you for call me Baby me nyε Wizkid nanso no tease me On your knees you for beg you must to please me Dem figure say wanna love never go dey last Nanso hwe yen beko to Life is easy Baby na fire baby na baby na My baby dey wire baby na baby na Baby na fire baby na oh baby na My baby dey wire oh Abena Abena Tonight I be hungry man Baby gimme food make a chop oh Towobo ma me saa na wope Baby gimme food make a chop oh Tonight I be hungry man Baby gimme food make a chop oh Towobo ma me saa na wope Baby gimme food make a talk to you Zaga zaga See your settle ebi shabba shabba ah Zaga zaga See your settle ebi shabba Raba shabba

Written by: BASIL AYODELE JOSEPH, OLUWATOSIN OLUWOLE AJIBADELyrics © Kobalt Music Publishing Ltd., EMPIRE PUBLISHINGLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store