Surrender

Mr Eazi, Simi

Baby make you loving the boy Baby make you kiss the boy Baby make you loving the boy Baby you for kiss the boy (kiss the boy) I surre-, I surre- to your ileke idi o I surre-, I surrender to your ileke idi o I surre-, I surre- to your ileke idi o I surre-, I surrender I no say I no strong like Mike Tyson I no say I no get the voice like Michael Jackson I no say I no sweet like Zara Larsson I no say I no get money like Richard Branson But wetin' I get e pass the money wey you want If you give me a chance I give you everything I got I dey pray to God that this loving is enough Baby I just want to let you know I surre-, I surre- to your ileke idi o I surre-, I surrender to your ileke idi o I surre-, I surre- to your ileke idi o I surre-, I surrender to your ileke idi o I surre-, I surre-, like say na felony o I don't care, I don't care about you money o You surre-, you surrender to my ileke idi o No dey fear omo just call me your honey o No forget baby, set reminder I open my heart baby, come make you enter Carry your matter for head, your defender For you baby, for you omo I no want Mr. Jackson, you know me better I am loving your melody, lori instrumental Anything you have is enough tori Baby I surrender to your to to ri o I surre-, I surre- to your ileke idi o I surre-, I surrender to your ileke idi o I surre-, I surre- to your ileke idi o I surre-, I surrender to your ileke idi o Love, love, loving the boy Baby making you kiss the boy (zagadat) Baby make you loving the boy Baby you for kiss the boy Baby make you loving the boy Baby may you kiss the boy (zagadat) Baby make you loving the boy Baby make you kiss the boy

Written by: Alastair O'donnell, Julian Nicco Annan, Oluwatosin Oluwole Ajibade, Pheelz, Simisola Bolatito OgunleyeLyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store