Alarm

Mayorkun

Ge ge Sound the alarm, sound the alarm My baby got me doing bambiala, bambiala Amina, finish my stamina Amina, jowo ma pami na I dey beg Bambiala, bambiala One time for my baby, for my baby, one time If you no mind be my Bonnie, I'm Clyde I double tap when I see you online Because you fine pass a million times two For my baby, one time If you no mind be my Bonnie, I'm Clyde I double tap when I see you online Because you fine pass a million Abegi o, abegi o Sare wa bamil'abegi o Body on fire You be like Shadrach, Meshach and Abednego Shadrach, Meshach and Abednego Abegi let me know Abegi o, abegi o Sare wa bamil'abegi o Body on fire You be like Shadrach, Meshach and Abednego Shadrach, Meshach and Abednego Abegi let me know Aunty You know you taste like a ca-ca-candy If flow is a crime then I'm a convict I no go mind to earn for Panti, Panti This your ibadi be my multivitamin Wetin you carry, behind, koshe fi ta yin The way you whine be like ligaligali Dem no fit try ina here Because your bumbumbum, Bombay Girl, you know I'm tempted to touch it And I want it, mo mo pe You go dey follow me go, follow me go To my place like Abegi o, abegi o Sare wa bamil'abegi o Body on fire You be like Shadrach, Meshach and Abednego Shadrach, Meshach and Abednego Abegi let me know Abegi o, abegi o Sare wa bamil'abegi o Body on fire You be like Shadrach, Meshach and Abednego Shadrach, Meshach and Abednego Abegi let me know

Written by: Adewale Ayobami, Adewale Mayowa, Kehinde Kassim Adeoye, Taiwo Kassim TemiladeLyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store