Hiribaba

Kuami Eugene, MzVee

Ayy oh yeah yeah oh yeah yeah Oh na na na na na na eh eh eh Call me Eugene ayy yeah ayy MzVee See as I enter the place Anywhere I go I dey burst dem a brain hiribaba I'na the club mi a slay None a dem bwoy coulda come cross mi lane hiribaba As I enter the place Anywhere I go I dey burst dem a brain hiribaba I'na the club me a slay None a dem bwoy coulda come cross me lane hiribaba So to God be the glory hiribaba They never hear my story hiribaba To God be the glory hiribaba They never hear my story hiribaba From Nima to Borko hiribaba Achimota to Drobo hiribaba Fadama to Lapaz hiribaba Anywhere I dey pass hiribaba Story story I dey make money never go dey worry hiribaba So don't be naughty If you try me dem you go make worry hiribaba Because I dey try my best Cause I dey work all day until the night time goes away So I will forever be the best I no go wait for tomorrow tomorrow I go party today (party today These days I no dey borrow borrow So I say wetin dey Because I dey try my best Cause I dey work all day until the night time goes away So I forever be the best So me tell dem say See as I enter the place Anywhere I go I dey burst dem a brain hiribaba I'na the club mi a slay None a dem bwoy coulda come cross me lane hiribaba As I enter the place Anywhere I go I dey burst dem a brain hiribaba I'na the club me a slay None a dem bwoy coulda come cross me lane hiribaba So to God be the glory hiribaba They never hear my story hiribaba To God be the glory hiribaba They never hear my story hiribaba From Keta Kumasi hiribaba Techiman Obuase hiribaba Fadama to Lapaz hiribaba Anywhere I dey pass hiribaba Shot from the ghetto there mokomoko le I dey work all day gb3k3 leebi k3 shwane If I don't make am boy I gat know say But I go catch there like o le le le le le O le le o le le le ku le le Where dem dey now I make so fresh Them dey ask me charlie how you dey dey eheh You wanna know my story Oh yeah this is my story ye Now I no dey worry To God I dey give that glory eh You wanna know my story Oh yeah this is my story ye Now I no dey worry To God I dey give that glory ye See as I enter the place Anywhere I go I dey burst dem a brain hiribaba I'na the club me a slay None a dem bwoy coulda come cross mi lane hiribaba As I enter the place Anywhere I go I dey burst dem a brain hiribaba I'na the club me a slay None a dem bwoy coulda come cross me lane hiribaba So to God be the glory hiribaba They never hear my story hiribaba To God be the glory hiribaba They never hear my story hiribaba From Nima to Borko hiribaba Achimota to Drobo hiribaba Fadama to Lapaz hiribaba Anywhere I dey pass hiribaba hiribaba Anywhere I dey pass hiribaba hiribaba Ayy oh yeah yeah hiribaba Ayy yeah hiribaba Call me Eugene yeah hiribaba hiribaba Ayy eh eh yeah hiribaba

Written by: KUAMI EUGENE, RICHARD MENSAHLyrics © Peermusic PublishingLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store