Duffel Bag

Joeboy

You say you want a man wey go do you better Olowo to na dollar Ti o kin gbomo meta hahan Sexy Jola je a lo dinner later Omo I dey feel your style When you break your back for me Free me free me e no easy This thing plenty je kin risi Plenty money for my piggy Make I know when you wan see me baby Take am easy This thing plenty je kin risi Plenty money for my duffel bag Make I know when you wan see me baby You say you want a man wey to do you better Olowo to na dollar Ti o kin gbomo meta hahan-ha-ha Sexy Jola je a lo dinner later Omo I dеy feel your style When you break it down for mе yeah I dey know baby can you see Many bobo wan joke you know as e be Dem wan chop and go on the low But if you ready wan move me go follow go Anything wey you do mami Me no go deny you Baby no go fo jo mami no go fold Make I do you normally you know what I mean Free me free me e no easy This tin plenty je kin risi Plenty money for my piggy Make I know when you wan see me baby Take am easy this thing plenty je kin risi Plenty money for my duffel bag Make I know when you wan see me baby You say you want a man wey to do you better Olowo to na dollar Ti o kin gbomo meta hahan-ha-ha Sexy Jola je a lo dinner later Omo I dey feel your style When you break it down for me yeah You say you want a man wey go do you better Do you better do you better do you better

Written by: Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store