Count Me Out

Joeboy

I know say you dey think say me I no fit You think say me I no reach But I see say you no notice But I stand fit Dem go talk Dem fit to yarn all they wanna say But I no send the nonsense I’m too blessed God dey my side so you can’t stress me As I reach here e be like magic I know you don’t understand it ye I drop hit I drop smash hit And na so e go dey I’m never stopping ye As I reach here e be like magic I know you don’t understand it ye I drop hit I drop smash hit And na so e go dey I’m nevеr stopping ye Now you see me pon your telеvision Everything I do na their motivation Good vibes and celebration Keep it moving with determination So ké ma lo wa o Shine bright you can see from afar o You can’t hold me back mo ma ja o Mo ma ja o ja o ja o Sey you no fit count me out So you no fit count me out Just because I no dey shout Doesn’t mean I don’t know what I am about ye No fit count me out Motherfucker no fit count me out Cause I no dey shout Doesn’t mean I don’t know what I am about o na

Written by: Joseph Akinfenwa-Donus, Kevin AkpeweLyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store