Epo

Zlatan, DaVido, Joe El

O l'ata, o l'epo shekpe O l'epo, o l'ata o l'ata o l'epo O l'epo o l'ata omo nothing do me o O l'ata o l'epo o l'epo o l'ata I dey hustle on a daily o l'ata o l'epo O l'epo o l'ata nothing do you o O l'ata o l'epo o l'epo o l'ata Still dey hustle on a daily o O l'ata o l'epo o l'epo o l'ata I get ginger for body no be lie Omo nothing pass oche because oche get e che I get ginger for body no be lie Them go ask me where I go go Them wan know the ko ko Bad man me a go low, so low Come back make I choko choko Galala no be konto konto Sokoto no be Tokyo shey you know This life wey we dey so mikasa sukusa Make you dance your makosa ebi o le pa mi o Ko le pa mi ninu aiye yi o mo ni lati j'aiye Omo nothing do me o o l'ata o l'epo L'epo l'ata i dey hustle on a daily o O l'ata, o l'epo o l'epo o l'ata Nothing do you o o l'ata o l'epo O l'epo o l'ata I still dey hustle on a daily O l'ata o l'epo o l'epo o l'ata I prefer to die like a lion in the jungle Than to come city come dey do like bingo I know say I dey try them Dey pray make I fumble Aiye le she o l'ata o l'epo This fire just can't ku this motor can't taku Omo? zanku fi ojo jumo taku Forward ever backward ke, it is a taboo E sun mo shishe gba studio pelu daddy Oya wetin I gain If I go school I get certificate I no fit use am chop wetin I gain O bu owu ego ego ego ego? Ego bia ne ba From darkness to up nepa Make them see me dey shout e ba Adanma bia ne ba omo nothing do me o O l'ata o l'epo l'epo l'ata I dey hustle on a daily o o l'ata, o l'epo O l'epo o l'ata nothing do you o O l'ata o l'epo o l'epo o l'ata I still dey hustle on a daily O l'ata o l'epo o l'epo o l'ata Your best wanna rock tonight Ah make we drink tonight Do you wanna pop with the tonight Say what's up tonight E be you only you I want chop tonight Make we drink tonight Do you wanna pop with the tonight Omo nothing do me o o l'ata o l'epo L'epo l'ata i dey hustle on a daily o O l'ata, o l'epo o l'epo o l'ata Nothing do you o o l'ata o l'epo O l'epo o l'ata I still dey hustle on a daily O l'ata o l'epo o l'epo o l'ata

Written by: DAVID ADELEKE, JOEL AMADI, SOSHINE SOSHINE, TEMIDAYO OMONIYILyrics © CONCORD MUSIC PUBLISHING LLC, Songtrust Ave, SENTRIC MUSICLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store