Ijeoma

Iyanya, Peruzzi

It's Iyanya Okpono okpono o heavy o heavy o heavy Ijeoma o see wetin you carrsee wetin you carry Put a bang bang Peru Peru am loo I be pastor e no mean say I no see wetin you carry aaah Say you getti man no mean say you no fit whine for daddy aaah Which kind designers my pocket no fit carry aaah Ijeoma o see wetin you carry Okpono okpono okpono o heavy o heavy o heavy Ijeoma o see wetin you carry Okpono okpono okpono o heavy o heavy o heavy Ijeoma o see wetin you carry Omo your body na lu bad o Your body na lu bad o If you give am to me no bad o no bad o oh Chop all my ego see I no go feel bad o no go feel bad o oh Na the things wey you carry dey make me wan collabo o oh Mkpoweto mmkpoweto Figure eight o figure eight o Come my way oh come my way o Oya leggom oya leggo Mkpoweto Figure eight o Come my way oh Ijeoma Ijeoma o I be pastor e no mean say I no see wetin you carry aaah Say you getti man no mean say you no fit whine for daddy aaah Which kind designers my pocket no fit carry Ijeoma o see wetin you carry Okpono okpono okpono O heavy o heavy o heavy Ijeoma o see wetin you carry Okpono okpono okpono o Heavy o heavy o heavy Ijeoma o see wetin you carry I be pastor but na you wey want deliver me deliver me You no be coastline but na your body dey border me dey border me Yeh Ijeoma oh na na Nwanyi oma ee mama Girl I wait o Mkpoweto eh eh eh Figure eight o Come my way oh Baby let's go Mkpoweto Figure eight o Come my way oh I'm losing control I be pastor e no mean say I no see wetin you carry aaah Say you getti man no mean ay you no fit whine for daddy aaah Which kind designers my pocket no fit carry Ijeoma o see wetin you carry Okpono okpono okpono O heavy o heavy o heavy Ijeoma see wetin you carry Okpono okpono okpono O heavy o heavy o heavy Ijeoma o see wetin you carry Mix Monster Young outside

Written by: IYANYA ONOYOM MBUK, VICTOR TOBECHUKWULyrics © Downtown Music PublishingLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store