Sacred Desire

Icon

ICONICS Ooh oh oh Oh naa I say icon Dey here Badman don try The boy wan cry Say man no Dey sleep o Hustle on repeat OSE Steady on the grind For the muller Hustle for the bag I Dey wait for my payday Answer my prayers When me go ball oo When my maye go wire my AZA E no easy E no easy Omo e no easy E no easy I no want to fail i want to ball with the top class Anything i do make i come out as first class Anywhere i go make i carry my convoy When me Go blow When i go ball o Oluwa s'anu mi Ma gba gbe mi Baa'm se aye mi Kin ra ile fun mummy Oluwa s'anu mi Ma gba gbe mi Baa'm se aye mi Kin ra ile fun mummy Bad man just Dey try to survive Bless what I do father show me the way Every other night i be waiting for payday Don't wanna fail me wanna top the game Me I don try oh Man I won't lie feeling lot of pain Momma's gotta feed So many bills I gotta pay Take away my pain Oluwa crown all my efforts too E no easy E no easy Omo e no easy E no easy I no want to fail i want to ball with the top class Anything i do make i come out as first class Anywhere i go make i carry my convoy When me Go blow When i go ball o Oluwa s'anu mi Ma gba gbe mi Baa'm se aye mi Kin ra ile fun mummy Oluwa s'anu mi Ma gba gbe mi Baa'm se aye mi Kin ra ile fun mummy Oluwa s'anu mi Ma gba gbe mi Baa'm se aye mi Kin ra ile fun mummy Oluwa s'anu mi Ma gba gbe mi Baa'm se aye mi Kin ra ile fun mummy Woni won wa mi Say dey wan whine me Cause i no get nothing No let dem whine me Baba make you hear me Baba make you bless me When i come through all of them make dem fall oo Woni won wa mi Cause i no get nothing No let dem whine me Baba make you hear me BLESSED SINNER

Written by: christian stephenLyrics © O/B/O DistroKidLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store