Mama Africa

DaVido, HumbleSmith

Oh oh oh oh N tyze It's Humblesmith and Davido again o Ahh Mama Africa Eh eh See me see temptation Wetin you carry omo na business (Business ah) The way you roll it up and down nawa Obioma you need to sell you market eh Shake your body when you see Ogaranya All my ladies o a wum Ogaranya Umunnam le tum afam maka a wum Ogaranya Nwata kwocha aka o soro Ogaranya lady oh Follow me o (Ah eh ah) Yoyoyo (Ah eh ah) I no go bobo you (Ah eh ah) Mama Africa (Ah eh ah) Hello turn up Rozay dey pop My love honey pot I have come for us See money dey chop rejoice Because na God ooh Na you dey give me joy yo yo Baby you get talent (Get talent o) The way you roll it up and down na wa Obioma go sell market o Shake your body when you see Ogaranya All my ladies o, a wum Ogaranya Umunnam le tum afam maka a wum Ogaranya Nwata kwocha aka o soro Ogaranya lady oh Follow me o (Ah eh ah) Yoyoyo (Ah eh ah) I no go bobo you (Ah eh ah) Mama Africa (Ah eh ah) Omo mi wey (Ehen) Omo mi wey no (Ehen) Omo mi wey no get wahala e ehe Your body eh your body o Your body dey cause a big wahala (oyoyo) My baby go go dance agogogo And I go handle all your things financially oh oh oh Sophistically o Yea Na you dey give me joy oh Baby you get talent oh (Eh) The way you move it up and down (Nawa) Obioma go sell market yo Eh Shake your body when you see Ogaranya All my ladies o a wum Ogaranya Umunnam le tum afam maka a wum Ogaranya Nwata kwocha aka o soro Ogaranya lady oh Follow me o (Ah eh ah) Yoyoyo (Ah eh ah) I no go bobo you (Ah eh ah) Mama Africa (Ah eh ah)

Written by: HumbleSmith HumbleSmithLyrics © CTSO MUSIC (REFERENCE), CONCORD MUSIC PUBLISHING LLC, Sentric MusicLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store