Audio Donation

Harrysong

Audio donation lai e la e la la Don take over the nation lai e la e la la For this coronation lai e la e la la Dem don quarantine the nation lai e la e la la Me sef I wan donate donate I get one trillion to donate donate Even my kidney to donate donate Aso Rock send the details Instead of me to give to the poor I give to elites Smart guys sharp guys oya now Audio donation lai e la e la la Lia Muhammed o lai e la e la la For this coronation lai e la e la la Dem don quarantine the nation Abeg how much we don donate donate Wey the donators wey the receiver Can I see the balance Abeg more people wan donate eh Accountant General office burn who can relate Who wise who be fool ebelebe Audio donation lai e la e la la Lia Muhammed o lai e la e la la For this coronation lai e la e la la Dem don quarantine the nation lai e la e la la Dem say make we stay for house Say Corona dey come ahan Co-ro neva land10 billion dollars wan go As thief no dey tire o Thief no dey rest Thief no dey shame But some god no dey sleep Lai e la e la la Don take over the nation lai e la e la la For this coronation lai e la e la la Dem don quarantine the nation lai la e la la Muhammed o Lia Muhammed o My oga Muhammed o For this quarantine For this quarantine Dem don corona the nation eh No be everything weh eye dey see Na e mouth dey talk oh oh oh Ebelebe Right about now

Written by: Dr AmirLyrics © Downtown Music PublishingLyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store