Thunda

Falz, SESS

(Hmmmm Oh wow wow) Oh my baby boo Sebi you don see mugu Wey follow you go Wey go chop your Bobo (oh yea) Look me wella Omo shey mo kola Malo gbemi mora Uh I'm ready for ya . Chorus: If you play me Thunder go fire you. God will punish you Shey you Dey hear me so so so If you play me God will judge you Me I no go swear for you. (I no go swear for you) Falz : (Ha my dear , in fact , the manner of situation And circumstance that I find myself I don't even understand) She say me I cannot swear for you na But you can never be fortunate in life E sure. Oh you think say I Dey laugh , Dey smile Try me make you see wetin go pa Walahi Relationship wey we just start e never ripe Them don Dey threaten to off me like NEPA light. I be think say December life Na wetin we Dey chop She no remember guys by January Ha I Fuck up I should have just shut up Help me tell am say I no go take am play Help me beg aunty , na only she I need Cuz where the matter reach I don Dey see lightning. And you know what use to follow when e be like this Them don Dey gimmie food chop in my dreams I'm hearing incantation , midnight things And anytime she see me , she go say . Chorus: If you play me Thunder go fire you. God will punish you Shey you Dey hear me so so so If you play me God will judge you Me I no go swear for you.

Written by: Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store