PAMI

DJ Tunez, Omah Lay, Wiz Kid, Adekunle Gold

Pami mm mm Na me Pami pami oh gbon gbon Only Wizzy baby be your daddy oh daddy oh Because me I no get time pami oh Baby don't kill my vibe pami oh Shey we go make am til the morning Omalicha je ka fun e ni love je ka soro dale mo gbe o If we do am make we softly now Cause all my money I go give titi lai lai A ma shaye oh mo gbe o woah woah woah yea Ebelebe m oh woah ou woah See your love is so insane oh Na only you wey fit tame oh This my head wey dey craze oh Baby girl for you I mad all the time oh Dem no fit quench our flame oh I am not afraid to let you know say Say na you I want And I'm loving the things you dey make me do now Go shawty don't treat me like a fool now Oh baby Baby girl I no be jew now go shawty Na me be one for you now Say every morning every night Everyday oh my baby Pami pami pami pami O fe pami pami pami pami oh O pami pami pami pami O fe pami pami pami Mi senor senor Somebody call the popo Popo I want to report a murder case Murder Somebody call the popo on my baby oh One man down on the love highway oh no Kini ma shey oh omo dudu fe pami oh Look what you done to me Look what you done to me oh why oh why Somebody call the popo Popo This love e go make me commit oh My baby oh do me tender olomi oh Pami oh pami pami pami O fe pami pami pami pami O pami pami pami pami oh O fe pami pami pami Melatonin overdose One shot polly I have to blow I get high when my life is low Cause up there it just feels like home Everywhere maranma No time to check calendar No time you can't kill my vibe oh You can't kill my vibe Pami pami oh gbon gbon Only Wizzy baby be your daddy oh daddy oh Because me I no get time pami oh Baby don't kill my vibe pami oh Major Tunez

Written by: Adekunle Gold, Omah LahLyrics © Songtrust Ave, Kobalt Music Publishing Ltd.Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Create your own version of your favorite music.

Sing now

Kanto is available on:

google-playapp-storehuawei-store